December don dey reach nah everyday them dey do service for here 😂😂
2025-09-05 11:52:05
0
Brandy Akam♏️ :
Na for Nigeria way pastors Dey avoid to heal the sick for hospital 😂😂
2025-09-03 16:52:23
768
oluwakevwe🇩🇪🇩🇪🇩🇪🇩🇪 :
GEH GEH is responding to pastor Abel Damina
2025-09-03 21:05:36
193
onuwachukw :
Jesus 😹
2025-09-03 17:19:46
531
Lhandlhord🧠earthquake :
Tigo from Ghana 🇬🇭 😂😂😂😂
2025-09-03 16:55:33
365
The genuis :
geh geh give your life to jesus
2025-09-05 11:20:32
0
Success Gabriel :
Na pastors he reach this month 😂😂😂
2025-09-03 19:16:55
137
julesom :
Dem send am lion e dey happy so u want mk dem spend for u n if e reach woman na bad thing lol
2025-09-04 11:11:09
4
gucci_lowkey🪫 :
Later them go say nah broke boys dey listen to GehGeh how many lion them send give am so 😂
2025-09-04 17:46:00
13
Osinoh_btc :
abag tell them the truth man of God won finish us for this African
2025-09-03 16:28:37
92
S I G M A 💀🍷 :
Abeg who him dey follow talk
2025-09-03 17:27:59
351
cashmoney :
My guy dey cash out
2025-09-04 05:49:50
24
нoυѕe oғ dιvιnιтy :
You dey use pastors dey do content?
2025-09-04 08:38:24
11
Emmygee270 :
Gehgeh and anger issue na 5&6😂😁😂
2025-09-04 05:47:04
16
Elija :
Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus Jesus 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🤝🤝🤝
2025-09-05 11:03:28
1
BigDaNy 😎 :
I appreciate that Lion 🦁 bruhhh 😂😂😂
2025-09-05 07:26:22
3
IZUCHUKWU 🦁 :
I no blame you ohh. Na wtn some pastors done do na em make you Dey think say all pastors na the same. Just d wey careful
2025-09-05 09:55:59
0
Parky :
Omo you don they do am they reach pastor now bro
2025-09-05 06:25:15
2
Engr Josh :
why him dey shout 'Jesus'
2025-09-03 13:01:18
180
ZINO :
E de always sabi appreciate 🔥👏😅
2025-09-03 22:20:51
241
mezila0 :
geh geh them want use money wound you 😂
2025-09-04 04:32:39
65
Baron Kelvin :
one pastor threaten me cus I no dey give am percentage again 😂
2025-09-03 20:20:27
258
To see more videos from user @silver_edit11, please go to the Tikwm
homepage.