Everybody go turn Jehovah witness dem go witness wetin Jehovah go use me do that day🤣
2025-09-07 21:42:13
2636
𝐌𝐞𝐫𝐥𝐢𝐧 🧙♀️🧃 :
I go first off gen make everywhere silent first 😌
2025-09-03 22:12:51
3173
mafian979 :
I no go panic, All the offerings that day belongs to me. 😩😩
2025-09-07 07:57:58
2008
MONISOLA😩💕 :
After service another service go dey walai😭😂
2026-07-15 08:21:19
34
BLINKS💛 :
Nah 1year I wan take Dey collect offering for church 😳😂
2025-09-06 18:57:13
1712
BIG🦋LOVE🦋 :
Two services go hold that day😏😏
2025-09-06 12:38:27
1038
BIG MOMOH👶🏼 :
See Mary, see Jesus. See usher see heaven 😏
2025-09-07 12:04:43
1146
pᴋㅤemp✿reㅤ :
The Usher go know say there's a big difference between GONE SO SOON and PAINFUL EXIT.
Dem no be the same.
2025-09-07 08:50:05
684
EMELiNCO WIGS 🧿 :
Abeg which hospital the usher dey now 🙄
2025-09-07 07:18:33
493
justinwilez📿🐍😡🥷 :
Na that day the usher go see the God wey him de serve
2025-09-07 08:25:19
662
ISRAEL CHINONSO AUSTIN :
Person say na here Pastor go realize say sin wey Jesus pay for get limit😂😂
2025-09-07 11:20:58
268
𝕸𝖘 .𝖙𝖊𝖊👩🏿🦯❤️ :
Vengeance is of the lord …but guess who is born in God’s image 😹
2025-09-07 23:37:51
186
Moon :
Psalm 144:1:
Blessed be the LORD my strength, which trains my hands for war, and my fingers to fight.
Psalm 18:34:
He teacheth my hands to war, so that a bow of steel is broken by mine arms.
2025-09-07 09:06:29
1713
𝐀𝐍𝐈𝐓𝐀❤︎︎♥︎★🜸 :
The real blood of Jesus go flow😩
2025-09-08 04:05:38
5
⭐️Big Barbie🌸💥 :
Guys I gave birth yesterday
2025-09-07 05:52:42
891
Elewurè🐐 :
Dem go write our story for bible 😩🔥
2025-09-07 04:16:04
6
ALFA AYODELE 001 :
E Dey pain me say I no fit do voice note Ajeh 😂
2025-09-06 18:48:48
169
Joy🦋🥀ᥫ᭡ :
I go first go off gen make everywhere quiet 😒😡
2025-09-07 08:12:20
141
Sisi_esho🌹 :
E no suppose go far my aza go Dey projector for front of church, nobody go comot until my phone money complete, na for there pastor sef go realize say sin wey Jesus pay for get limit😡😂
2025-09-07 14:11:57
392
To see more videos from user @kingmaker3100, please go to the Tikwm
homepage.