The day I wear my best clothes non of Dem go dey outside 😂
2025-09-06 23:19:32
2059
Highshow :
I brought food ooo 😂😂😂
2025-09-03 17:18:44
1107
MARVIS :
the moment they took it u came in😂😂
2025-09-03 16:08:45
730
Miracle Boy ☮️ :
The day I go wear native and sharp drip one girl for my street I Dey like no go see me, but anyday I wear one particular cloth I Dey use go buy fuel, she go see me like 4 times 😂😂
2025-09-03 19:44:49
162
GoodBadBoy ⚓️🦅 :
I had to watch it twice before I comprehend 😂
2025-09-03 18:15:21
281
Sil orban :
omo dude is slowly becoming the next gilmore
2025-09-18 17:03:03
130
Dee Lurd TNRS🎙️🎷👑 :
This thing Dey pain 😂
2025-09-03 16:02:35
192
DAMIˢᴼ :
Give me back my plate 😂😂
2025-09-05 11:54:23
104
davidalowkey :
moral lesson! never let the waiter clear ur dish,u gas leave am there 😅
2025-09-14 14:36:12
3
kidaofphc1🦋🦅💐 :
Am so happy i showed in this video 😁😁😁
2025-09-03 18:58:40
16
BOSS Y CENT :
e be like say clothes own Never do you 😂😂😂
the day you go dress fine go church, your crush no go come ooo but that day wey be say nothing dey to wear she go come 😂
2025-09-05 13:12:14
13
Lopez9🇨🇲 :
she still did not believe me despite all the explanation
2025-10-12 22:31:27
2
i am zahra :
Immediately they took it you came in 😂😭😭
2025-09-08 10:39:41
4
ELECTRO :
Show her the debit 💀
2025-09-06 07:42:58
10
ŞtÊþHeN🤡 :
I bought food oo😂😂
2025-09-17 00:39:54
5
I’m OPE🥷 :
The moment they took it u came in 😭😩😂
2025-09-14 15:35:55
3
Val🧃🫧 :
You and seriously 🫲………………….🫱who notice say e been won laugh as e Dey yorn and as them carry the plate 🍽️😂😂😂😂😂
2025-10-05 19:04:51
2
judddie 💗💖 :
first to comment a video for me please
2025-09-03 16:00:28
6
OPE—-MAKANAKI25🫠 :
Only few can understand 😂😂😂
2025-09-04 15:17:28
2
diamond favour :
As they took it, why you no stand up go?😂😂😂
2025-09-03 17:38:04
3
Emzeedc🐐 :
That kind thing 😂😂😂😂
2025-09-03 21:35:48
2
pop Stra🦋🦋🦋 :
I'll explain
she came in after he finished eating 😭😭
2025-09-05 15:57:16
2
raflex2x :
Omoh💔😫😂
2025-09-05 09:44:11
2
whitey🤍 :
Fr I bought food oo😂
2025-09-09 18:04:44
1
To see more videos from user @humble__mercy_, please go to the Tikwm
homepage.