Go see my cousin , he use him hand lose better woman .. he is living in regret and that’s good for him since he nor take advise 🙂
2025-09-07 06:37:18
1122
HIMASF⚜️ :
You have to be on your lowest before you know one
2025-09-07 04:30:41
288
Faith🧃💞 :
Single boys reveal yourselves pls 😩🙂😂
2025-09-07 13:20:39
159
❥︎ BADBOY_DAN🥷☻🩵 :
I like as you put good there but the good ones sef don Dey cheat now 💔
2025-09-07 15:41:08
73
Sire :
Good Babe wey dey support u financially?😭😅
2025-09-07 16:28:32
16
kim.anothy :
I JUST THEY LAUGH YOU GUY😂
2025-09-07 17:09:58
47
ℂℍ𝔼ℝℝ𝕐🍒✨ :
Why all this fine boy nor de Enugu 😩
2025-09-07 18:07:50
17
laaura63 :
There are still good girls out there
2025-09-08 09:42:57
55
Ibrahim إبراهيم 🤍🕊️ :
Date a gal who can afford 70% of her bills not the one that carries her total responsibility on you 😂
2025-09-07 18:11:54
38
user36333333652 :
Not body can belive hav been innocent since 4 years relationship with my guy I didn’t cheat but I started cheating last 3 weeks 😫 cause he push me to it 😫😫 I felt hurt cause I don’t like cheating at all 🙏
2025-09-10 06:10:30
8
rich 💰honey🍯 j🦋 :
That kind care wey go make me ask my man ,
Why do you love me this much. I pray such good man 🙏 locates me soon. Amen 🙏 😩
2025-09-12 13:50:09
13
Ruvelin🌺 :
Nah why una bank go flood with money 😩🙏
2025-09-14 09:18:27
7
style_by_mfa :
I made this beautiful outfit guys💯🤭
2025-09-11 05:43:04
10
Pretty Shikemi❤️💕 :
I think say geh geh be unna mentor ni😂😂😭
2025-09-07 06:52:14
190
️ :
2025-09-08 07:05:16
11
Tifeola :
O sorire bobo yi😌🤲
2025-09-09 13:11:20
13
a_dao5 :
I sell crochet wear🥰🥰
2025-09-13 00:13:38
7
Fine wine 🍷 :
Na guy when nor go use me play I Dey find… but them Dey always get babe😞😞😞
2025-09-07 08:33:43
50
FAFO 🧙🤬❗️ :
Your eye go clear 😂
2025-09-07 06:40:49
112
TOVIA 💉🩺💊👿 :
This man wen I nor get bad ooo 🤦♀️
2025-09-07 06:53:04
32
DELTA/ENUGU SURPRISE VENDOR :
I do room decor guys in Enugu/Delta
2025-09-09 20:50:29
6
Ahm Esther :
I pity who Dey listen to geh geh
2025-09-07 07:10:36
19
To see more videos from user @berry_just_living, please go to the Tikwm
homepage.