The worst part be say some people dey face repercussion for juju wey no work..😂😂
2025-09-04 01:08:18
2470
Rose🇺🇸 :
I’m scared to sleep these days, they keep appearing in my dreams now especially my younger bro😭 I’m sorry Junior 😔 but Dad is joining you soon 🤦🏻♂️
2025-09-07 15:14:20
125
★𝐈𝐚𝐦𝐦𝐦•𝐈𝐫𝐞𝐧𝐞🫀★ :
My man repost keh 😭E pause Orin yenn
2025-09-07 12:50:41
797
wf_sniper :
I can never regret 😁 as long as the $ keeps coming in
2025-09-04 12:26:14
257
Wicked Boi 🧸🥷🏾 :
Who’s behind this account abeg 😂💔
2025-09-05 22:30:52
933
Only1Nellie :
Someone I know reposted ,hmmm make e no be say this boy don use my glory 💔
2025-09-07 12:39:10
96
PARA OSHA🥶 :
I face repercussion for juju way no work 1 month I no see anything my brain wan burst 😭💔
2025-09-07 03:51:55
76
NaHeEm🫠❤️🩹 :
And did she later wire the $1m?.
2025-09-07 00:52:01
9
1806🦅🖤📸 :
Me wey no do any juju but dey face repercussions steady 🙂
2025-09-05 16:40:35
12
💔❤️🩹 :
But what’s the name of this movie
2025-09-04 06:34:29
15
Emmanuel 😈🌴❤️ :
Us wa no do anything still da face repercussion nko💔😂
2025-09-08 19:24:39
1
wtf💀 :
Una go just dey use meme dey confess 😂
2025-09-04 06:58:15
211
iranie🇮🇷 :
I'm facing this now 🙂↕️🙂↔️
2025-09-03 21:55:08
67
𝔾ℍØ$𝕋👻🚀🪫 :
Some ppl dey think deep shaa 😭😂😂
2025-09-03 20:48:36
1246
just.musty7 :
Bros captions are becoming more darker and seems real but I can’t prove it.
2025-09-05 21:52:01
17
️ DC💚_ GOT_PAID🛍️🐐 :
Allow us to save please 🙏
2025-09-04 20:57:36
2
Tolu Steven :
Omooo if you start getting this on your fyp back to back what does it mean but behold I just got my order from the native pope in my doorstep
2025-09-08 22:45:17
2
MR NONCHALANT 🛍️📸 :
Na repercussion I dey face I done downgrade my phone join 😭
2025-09-04 08:52:20
122
VIENNA :
Spiritual stabbing 😞😭
2025-09-10 08:45:35
3
Alexie Takeoff :
Why my guy wea chop 3 ID.me repost 🤧💔😩
2025-09-07 16:35:12
1
Cashi of Benin :
this guy fit day talk truth oh because you feel his words like someone feelinging real pain
2025-09-07 10:33:37
1
ǍMOS😶🌫️ :
2025-09-04 23:26:18
11
👑Prinx-Mikey💫🗽 :
Guyyy how Una take dey knw this things😂😭😭
2025-09-09 13:27:12
0
ℙ𝕆𝔽𝕀🧃🛍️ :
I wan confess na me get this account 😔
2025-09-07 11:47:21
0
️ :
Hmmm mine no work but baba said I should come back to Agona suwedro and do another sacrifice bur deep down baba said even if na one doller I should let him know
2025-09-05 00:18:18
6
To see more videos from user @t.r.i100, please go to the Tikwm
homepage.