@rah_man0.1: Momawadaran o , E wicked o 😔😂

RAHMAN ❤️
RAHMAN ❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 04 September 2025 14:52:33 GMT
405965
66079
859
10276

Music

Download

Comments

damilola64
She’s dami🌸 :
Make una dey consider person mental health too na 😂second option yi nani
2025-09-06 19:11:18
621
pretty_mirah7
prêtty_mirah💐🖤🥀 :
anybody wey use me wait for the right person no go marry right 😔
2025-09-06 18:29:40
522
badboishii
 :
Na me be their shoulder to cry on! lai Shey ChatGPT 🤦🏽‍♂️😹
2025-09-05 11:29:11
358
only1shindara
𑁍𝒟.is.for.darah ꨄ :
Nah me dey always be their second option 😭😹be like say I’m not lovable 😭
2025-09-04 23:08:39
62
sylvaice_23
Aspirin💊🌸🧚‍♀️ :
My ex will marry once and it’s wrong 😞
2025-09-06 22:56:22
96
tiwa_kiss
Modupe🌹 :
Rahman can you be my man🙃😊
2025-09-04 18:30:25
52
mideh14
️ 𝓟𝓻𝓮𝓽𝓽𝔂𝓶𝓲𝓭𝓮_ :
I chop breakfast now anno fit cry make una pour me water 👩‍🦯
2025-09-06 20:46:53
28
hausabarbie
Jameelah🌺❤️ :
Make una sha no kill me for my papa🤲🏽 I be apple of my daddy eye ejor ooo🙏
2025-09-07 23:28:56
9
ire62053
Makeup Artist in Ado Ekiti💄 :
Life is so private no one knew I lost my lil brother in June…now I was served breakfast 💔🥹Ekuku pami😭
2025-09-11 17:46:51
2
_eloghosa4
𝕲𝖎𝖋𝖙😍📚 :
Chatgpt hates to see me coming😞 Werey don pet me tire
2025-09-07 00:13:21
9
_ajoke024
Toyosi Taofeek💔🕊️ :
Na me still Dey suffer for wetin Una ex do 😂🥺
2025-09-07 23:19:04
5
pretty_idiatt
pretty_idiatt :
Make una pity me and stop using me as scapegoat nah🥹😂😂
2025-09-06 21:17:12
9
thywo4
thywo😮‍💨💕 :
Na me Dey pay for wetin una ex do you😂😂
2025-09-06 20:15:32
9
___shatu___
Lady____shatu😮‍💨! :
If I gist una waiting them use my eyes see you go suprise 😭😪
2025-09-07 12:40:49
14
jumj238
OLAJUMOKE 🧿💎 :
Asin he no dey Sub for me🫴🥹🔫
2025-09-05 10:44:48
7
simplypearl40
Pearl🥹💕 :
And I no do anything oh I go still come loyal ontop person babe 😭😹
2025-09-07 12:44:13
7
khaddy888
❤️😒 :
And na me no still de learn lesson na wa oo
2025-09-04 16:57:14
9
hormolara02
ℳ𝓈.𝒪𝓎𝒾𝓃☘︎︎ :
Lai shey eran iya😭
2025-09-05 00:19:54
6
omoshalewa284
🍯 🐝 🍯🐝 :
I be eran yaa😫😫😫😫
2025-09-07 14:55:24
2
may_enit
Enitan🫧 :
I’m exhausted
2025-09-07 07:20:44
2
fuhad_1047
ADUKE🙂💞💐🤍 :
Second option yi nani Shey motor fe pa gbogbo yin😭😂
2025-09-07 19:43:29
4
repunzelcourtney2
꧁꧂ 𝔻𝔸𝔻𝔻𝕐’𝕊 ℙℝ𝕀𝔻𝔼✨🎀꧁꧂ :
Am tired🥺🤲
2025-09-09 21:52:34
2
moradeke_sophia
moradeke_sophia :
Me I don kuku tire I sha know say when is time to marry the right one will come
2025-10-13 23:04:11
3
marhleeyk1
MAHLEEYK :
I regretted dating one girl 💔🤣
2025-09-26 02:17:03
2
sugarrr8
SUGAR :
Na me them go take sow, another person go come reap😂😂😂💔
2025-09-08 03:02:35
3
To see more videos from user @rah_man0.1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About