She never said her papa guide ooo make una dey understand statement before attacking the person. She said with all the investment wey her papa don make for her head make she come settle for less. That’s is too say she can’t marry anyhow man with everything her papa don do for her. Period if you wan settle for less after your family don invest so much on you that’s your choice 😏
2025-09-09 10:58:32
479
Second daughter👌 :
Men work on yourselves
women have started knowing their worth
2025-09-10 19:03:04
91
Call❤️me❤️Decencyyy :
After all the investments wey I do on my head,make I come settle for less?🤔
2025-09-09 15:16:39
128
"dfw"Alex🦇 :
I no say Ur papa guide but for real u too get pride 😂
2025-09-05 22:32:38
302
NANCY BRIDALS 👰♀️AND EVENT :
Rate my work
2025-09-09 13:12:38
88
cura's_world🌺(perfume vendor) :
Me wey be graduate, I will not settle for less😊😊
2025-09-09 15:05:23
55
a_leemah :
I no fit disappoint that man
2025-09-09 17:02:39
8
Chiamaka :
Even me wey dey suffer dey train myself for school I no go settle for less
2025-09-11 12:40:24
0
apostlePAUL :
your papa invested in you what do you need man for exactly? why ur papa no invest man keep for you too
2025-09-09 14:09:50
2
ASAP ROCKY OF IVORY COAST 🦅 :
Your papa guide reach me?😂
2025-09-05 11:06:59
6
Badh❣️p love❤️ :
my man tried his best💖but death took him early from us 😭😭it's well
2025-09-08 16:01:48
12
Augusta ❄ :
Your papa fit guide make you still dey suffer😂
2025-09-10 00:59:44
8
Rose🌹 flower update wear 🛍️ :
Less keh I leather stay single 😂😂😂😂😂
2025-09-10 10:41:04
5
💔 :
My old man tried his best ❤️.... happy for you.
2025-09-08 15:51:35
48
ꨄ︎Vꨄ︎ :
Likkeeeeeee 😏 my ancestors won’t be happy with me🥺
2025-09-11 06:49:10
1
okekefrancis907 :
Oya marry your papa😂😂😂
2025-09-09 14:01:56
4
cruise :
All this one no concern me my papa guide 🤣
2025-09-05 14:38:17
17
p🥰u🥰r🥰I🥰t🥰y :
even your mama no settle for less why you go come settle for less and you are beautiful🥰🥰
2025-09-09 06:16:25
5
Makky baby ❤️ :
Nne U look like jeriq
2025-09-10 09:14:29
1
maris💕😍🦋🍒 :
Y all dis hate comments from the guys ???? She only said the father invested on her and she won’t marry the wrong man cos she need to make her father proud⁉️⁉️soo why all dis men shouting???🙄😹😹😹
2025-09-10 13:30:41
3
Pookie💅 :
Na people way their parents no dey support just dey cry for here 😩😂😂
2025-09-09 18:42:37
5
Esther🥰🌹💞 :
l swear 🤣🤣🤣
l can never settle for less na why l dey work hard too🙏
2025-09-11 12:22:52
1
Glad :
Me wey get 3 plot of land I must settle for man wey at least 10 plot of land for better location, I no be less so o can’t settle for less
2025-09-10 08:15:16
2
blackdiamond7011 :
E no Dey possible
2025-09-09 19:25:04
3
To see more videos from user @asa_nwaa01, please go to the Tikwm
homepage.