@gracino___: Love it here! 😍 #gracino

Gracino_
Gracino_
Open In TikTok:
Region: ZA
Thursday 04 September 2025 19:41:45 GMT
1256161
203383
1886
7347

Music

Download

Comments

parfait_vendor_in_enugu
parfait_vendor_in_enugu :
7.4million, God if them laugh me them go laugh u too o 😣
2025-09-05 10:33:35
9317
waterbae_toy
Nhyira🫦💕 :
4.6 million naira bag please don’t throw it away when shooting a content🥺🥺🥺
2025-09-04 21:04:16
3534
esthy.love.akpan7
💫💞My bby 🕊️❤️ :
film the receipt well abi my eye dey pain me? 😂😂
2025-09-07 06:57:12
2288
nk_mercy
Big mercy ❤️🥰 :
2800 rice I bought from chicken republic today still Dey pain me 😭
2025-09-06 20:42:12
1913
jovial_100
Jovial💙💙 :
Ordinary 10k kilo of turkey wey I buy yesterday, I feel say I don do financial mistake 😂😂 God abeg oh🙏🏻🙏🏻😭
2025-09-05 09:09:18
1652
cbo_y
Cboy :
God abeg make I no kpai for Ilorin 😭
2025-09-05 04:14:39
2029
joannneee3
𝓙𝓸𝓪𝓷𝓷𝓮 𝓲𝓼 𝓶𝓸𝓶𝓶𝔂💕 :
Why are we not like other children 😭😭😭
2025-09-06 20:21:37
831
chella_cosmetics._
Chella_cosmetics._ :
You actually made the right choices
2025-09-04 19:48:20
845
oyinlola9495
Oyin🤎🥂🎀 :
Me buying 14k bag and still thinking I am wasting my money Jesus oo 😭🙏
2025-09-05 10:00:18
351
oma.oliva
oma.oliva🌺 :
7.4 m just this three things God may ur name be blessed
2025-09-04 20:01:52
964
zeemama189
️ :
Come with you keh 😭 I Dey Abeokuta 😂
2025-09-05 11:22:39
425
christy_mannie
Chriss💐bella :
I just say make I use 7k flex myself yesterday as them pay salary ,since I never still recover 😭
2025-09-06 20:07:28
392
toyosi_6
Toyo🥰❤️ :
I use 3k buy sharwama wey I for use cook concoction rice 😩😩
2025-09-06 22:19:20
263
mimieisfun
mimieisfun :
Ladies feeling inferior cause of this postttttt, note that y’all don’t have same life or grace…. Your lil or big hustle will pay pretty soon and never compare yourself to anyone please…. It can only get better I promise ❤️❤️😘
2025-09-06 22:05:54
25
his_gurll20
꧁✨ 😝TESSY_IS_FYN_ASF😌✨꧂ :
skirt wey I buy 5k today still dey pain me
2025-09-06 21:13:11
17
sal.beth_45
Sal.beth_45 :
I squandered 20k this week and my mood has not been balanced since 🤣🤣and here someone spent #7.4m…….God Abeg 🤲
2025-09-05 17:37:25
52
stella_mariss8
Stella Mariss✨🌊 :
Who else is watching this on Saturday night? can we be friends pleaseeeeee😩😍
2025-09-06 21:49:41
45
simplylizzy_24
LIZZY❤️🦋 :
Even the 5k wey I spend from my salary na financial mistake 😔😂😭
2025-09-06 20:48:56
5
gurl.valerie
🦂🦂Valerie of TikTok 🦂🦂🥹❤️ :
Nah ordinary 300k I need since for business I never see🤧
2025-09-06 08:40:41
277
.stephenyy
Steph🎀 :
As I hear 4.8m for bag..na once tears comot for my eye😭
2025-09-07 11:00:56
9
browniey4
Brownie🦋🤍 :
Dear Jesus, Darling Jesus, am I shouting at you when praying😭😩
2025-09-06 20:51:33
10
celebritylastborn1
Chinese translator🇨🇳🇳🇬 :
7.4 million God you better do something cause if I do something u no go like am ooo 😡😭😭😭
2025-09-05 20:56:12
77
abike_695
abike_695 :
I try buy chicken and chips yesterday well I never see money chop since then 😩🤣
2025-09-06 22:26:51
8
mhareeham_0
Mhareeham :
Gracino Dey use someone’s current account balance to buy shoe and bag😭God ahbeg 😭😂
2025-09-05 11:15:47
49
To see more videos from user @gracino___, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About