I’ve been calculating how I’m gonna spend this 1,700 till Monday
2025-09-05 09:16:03
340
𝐒𝐁 :
i dey my lowest for months now
even people wey i don help before don ghost. 😂
2025-09-07 16:56:39
230
⃟ :
But there will be that particular person who will pity you
2025-09-07 01:14:55
19
off_thog :
Still calculating how am gonna to spend this 25k for two months 😏😭😭
2025-09-06 21:04:54
58
Son of David :
ajeh blaad it's all truth
all Man for himself but woman always get back up
brotherly if you funds put urself first oo nor put any girl for head
the only one woman u go put after you na ur Mama cause that woman dey always get him pikin pack at their lowest
much Love to my Mom
2025-09-08 11:43:57
14
꧁✰ 𝐕𝐈𝐂𝐓𝐎𝐑 🛍️ 🇺🇸✰꧂ :
Been on my lowest but i have been hiding it💔, and I still help people and am trying my best to stop helping cos it draining me🥺 but I don’t know how to stop💔…..been 5month since I go paid😔, na my mama and my papa business just dey guide my life this period🤦♂️💔
2025-09-08 19:53:41
3
Aura Edoboy🍭 :
Bro just found your page today it made me shade tears 😪
2025-09-05 11:54:47
50
🧌. :
REAL ASF😆
2025-11-28 09:48:27
0
slowmo jnr 👊🤩😊 :
All man for himself. Sound like a joke until u are your lowest 😔
2025-09-08 11:09:31
8
𓃶 :
Ain’t gon lie only one stood(Godman) 😔. Bro tried for me… I pray I get back on my feet to repay bro 🙏😔
2025-09-06 19:02:58
7
Grace Boi 🎉💣 :
Calculating how am gonna spend this 3m for 1 week 😰
2025-09-07 11:22:54
12
OSAZE :
Aza man just chop my money now and he Dey call am ordinary $2k 😫🥹😭
2025-09-08 14:42:03
10
Goodluck2114 :
This thing no be joke oh😔😔😔
2025-09-07 22:13:53
6
One🕊️ blessed🙂 boy 🕊️ :
even me self no believe am 💔 till this new month
2025-09-07 20:55:28
10
baememe :
you're not alone bro ...um there for you too🥰🥰🥰
2025-09-05 08:05:02
8
V 🅾️ L T 🅰️ G E :
check my story you go understand this post !😔😔
2025-09-07 03:20:25
7
P~2~F 🤍🖤💫 :
Na the stage wey I de be that 🤦♂️💔
2025-09-05 08:50:05
7
🧌🎚️💱 :
Your eye go clear 🙂💔
2025-09-07 16:37:01
5
JAY👹👾 :
My mind:do ritual Me: I can’t 😭😭
2025-09-11 21:44:55
1
s_0h90 :
Aswr 😢
2025-09-09 20:57:34
0
👾 Thomas Schisler❤️♉️ :
I see you and I’m here for all with my self included 💯 real shit my dude keep that head up and do you bro I’ll support anything you do in a positive light
2026-01-09 15:02:49
1
kal.c💸💸💸h :
omo aswear, even my parent d look down on me 😔😔😔😔, I for no just cm back house this December, I for just d school aswear, plenty see finish 💔💔
2025-11-30 16:19:41
1
Baba Ashe :
Make everybody leave me alone I got through something that pass a lot am still inside it I believe na only God fit help man
2025-10-04 01:38:11
0
DOUBLE ~J 🥃 :
name of d song 😑
2025-09-09 21:01:46
0
Big Nathan 🌴⚡ :
who else has tried these song with ear pods🥲
2025-09-11 09:52:04
0
To see more videos from user @_brokenloner_, please go to the Tikwm
homepage.