@wizkidayo_media1: Wizkid has already won the challenge! 😎😂 BiG ENERGY ❤️🦅 #oneconditiondecadence #viral #wizkid #fc @Wizkid @DjTunez

Muyeez ❤️🦅
Muyeez ❤️🦅
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 05 September 2025 09:47:59 GMT
327714
46879
578
1579

Music

Download

Comments

455wtll
IMOLEAYO🕷️ :
If na him now Na everywhere he go dey scatter 🤣 una sabi am now 😂
2025-09-05 20:23:16
704
razeemation6
RAZEEMATION :
Davido is better
2025-09-05 20:45:15
35
jessicahrou20
Jessicah :
Steeze just won kill baba bolu 😂😂
2025-09-06 01:40:09
0
dameallogram
D A M S Y 🖤 :
😂Wetin funny naw 😂guide o
2025-09-05 23:23:48
101
dealertv5
dealertv5 :
My visa has been approved 🔥🔥🔥🔥
2025-09-05 22:58:33
20
urboiharlizkid
✨💥 Harlizkid 🎙️🎵 :
Steeze Dey cry 🦅🥰
2025-09-05 18:09:02
225
shepherdboy247
Shepherd boy🏺👺📿🇹🇭 :
see as him be like aboki since every body don crase finish waiting him dey dance now 😡
2025-09-05 22:27:07
19
mrgaius16
MG🍂🍁 :
So na the lifestyle wey una want make people wey una dey stan dey leave be dis abi 😏 lifestyle wey dem no fit be their selves again,u wan tell me say Wizkid no fit dance again because people dey say he get steeze he no con dey express himself again, nothing like Burna and Davido dem no even care they're just expressing themselves 💯
2025-09-05 21:35:32
15
jreachgh
JReachGh :
Kaish .starboy💯💫💫💫
2025-09-06 01:40:37
0
mk.riches7
Mïčhæł :
Sha guide, if not tell me waiting him dance now were dem dey laugh
2025-09-06 01:12:47
1
samajorvibes01
Major vibes 💯✅ :
This guy Dey always gives me joy fron above ❤️❤️❤️
2025-09-05 12:59:16
628
manoffaith821
CLINTON MUSK🌴💜 :
If na Davido he go just Dey do anyhow 😂😂
2025-09-05 17:05:19
49
skidoescober
skidoescober :
See dress 😳
2025-09-05 22:53:48
6
kingdqbg0st
Nicole :
See as wizkid be like Robbort
2025-09-05 20:02:35
3
tharealswavy
Swavy 🍫 :
E no sabi anything 😹
2025-09-05 21:02:05
14
djsegzy14
Shigo❤️✌️ :
Can someone tell me why I no go like wizkid🔥🔥
2025-09-05 18:59:31
53
bigemmanuella3
Big Emmanuella :
Big wiz for life 🦅
2025-09-05 17:36:22
18
ejiboy39
ejiboy :
we are here for wizzy ❤️❤️
2025-09-05 16:50:55
13
nowest11
Nowest🤔-✌️ :
Wizkid Dey watch TikTok lowkey oo
2025-09-05 16:38:44
38
healing_better
Dec_capricon ♑️ :
I too love this man ❤️❤️❤️❤️😂😂😂steeze full body
2025-09-05 17:24:33
4
olanrewaju765
ManLikeOtunba :
Guide o I just Dey smile 😃
2025-09-06 00:06:46
0
exlucivedjprincpal
Dj PrinCpal 🎼🎧🤴❤️ :
Una no Dey follow this guy talk true I swear 😏😹
2025-09-05 23:57:30
1
demmyrichie908
Demmy Riche ✨ :
Na only wizkid and ID.ME fit make me happy like this 😂
2025-09-05 22:07:23
9
captain.sterlin
Captain Sterlin :
when it comes to dance wizkid no stress himself too much
2025-09-05 22:47:40
1
opefc001
️ :
Steps Dey struggled for popsy leg😭😂
2025-09-05 22:02:05
6
To see more videos from user @wizkidayo_media1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About