Na Ragnar lothbrok voice carry me enter comment section ♥️🖤🚢
2025-09-11 10:57:47
68
Emmy Bahoseh :
He will not betray me.
For he has no reason.
2025-09-08 14:57:19
138
≪⪻𝓓𝓪̂𝓶𝔃̌𝔂̈ 𝓖𝓸́𝓵𝓭 ⪼≫ :
Werey, You Just Dey Scroll Up And Down You Sef Write Something 😂💔
2025-09-13 13:00:36
13
white cat :
see wetin bet 9ja shop don cause 🤣😂😅
2025-09-11 08:57:23
8
SANCTUS :
Ragnar 😭😭😭
2025-09-08 19:37:49
18
young.wiz :
😂😂😂 I love this guy videos I never skip any one 🥰🥰😂
2025-09-11 07:38:43
2
S.I :
Eba again 😂😂😂😂😂😂
2025-09-08 13:08:46
30
Sweet :
Who needs a reason to betray
2025-09-08 20:56:58
11
Betty Kimberly 🥰❤️🥰😍😝 :
Na so I take send my sister mak she go buy things weh we go use drink tea today oh .
Person commot for house around 6:26, she came back around 10:57.
and the worse part be say she lost the money 😭😭.
Na so weh deh house since morning, no school no tea😔
2025-09-11 16:03:11
2
Jeyzo👿👑 :
Omo if I later catch that my brother, sorry for am
2025-09-10 22:28:04
2
Offixal Mulla :
he don loose bet na y he never come
2025-09-08 18:54:39
4
Sheriff S S T :
omo visual don collect am 🤪
2025-09-05 19:47:35
9
Mercy :
where you Na dey see soups 😭😭
2025-09-12 17:07:45
1
Julius :
I don't even know how to cry again 💔😭😭🤦
2025-09-11 15:52:55
3
MR M!NDS£T🔵 :
ur broda dey my betting shop since morning 😂, I don collect him phone 😂
2025-09-11 15:00:06
23
Mr. Relax 🦍 :
Ragnar talking about rollo 🥺
2025-09-10 05:19:26
6
Lolly🍭 👸🌟 :
Bet king or Visual 💯💯💯😂😂😂
2025-09-06 08:25:04
6
💋🥰H€R~🥰💗 🥰 :
The place wey e go you dey owe the woman so she don collect part payment 😂😂🤣🤣
2025-09-05 23:13:45
3
Yonid :
the sound from viking
2025-09-11 17:27:36
1
teg@smile 🌟🇳🇬 :
how need a reason for betray ?
2025-09-08 17:05:02
2
kennyflex😎🎉 :
i think he has betrayed you already 😂😂
2025-09-10 21:31:39
1
Ҝ卂ㄚ 𝕏🧛🏽⚰️🀄️ :
Rest!! No garri for you today😂
2025-09-08 13:49:59
4
SKY BÓY :
he want to double the money for bet 9ja just believe the money go double😂😂😩
2025-09-09 19:21:29
1
To see more videos from user @shugnine, please go to the Tikwm
homepage.