How can I get to her .. I really need to help her get home ..
2025-09-07 23:17:49
2
Gozak :
Oh! my God..wot a hail..ghanian citizens in 9ja are all living good and healthy to show the goodness of Nigerian bt our gals living in GH is in mess!!
2025-09-07 11:46:39
29
Collins :
who the carry them the go nah
2025-09-08 23:19:45
0
ladyy irokoo77tv :
How much she go Use come back abeg let me know I want to help her please
2025-09-07 22:50:02
6
️ :
Very painful to any IGBO person watching this ❤️
2025-09-08 09:45:20
0
Lizzy t mne :
She don carry RVS 😢😢
2025-09-07 15:01:10
2
Ify Emmanuel :
I don’t understand waiting Dey Ghana way Nigerians d travel there I don’t understand
2025-09-07 08:56:20
27
7alonewolf :
This one nah either drugs or sickness make her be like this. Sometimes I don’t pity all these girls oh 🙄. As a lady with a bright future wetin you Dey find for Ghana 🇬🇭🙄😑 can’t you engage in other job other than prostitution 🤦. And you wan marry for future 🤣. Pray make i nor know your Fiancée because nah 10 million I go collect as bribe from any girl make e go marry who I know 🤣😁 if nah my relation, nah me go scatter the marriage with my hand 😁
2025-09-08 03:26:52
0
Uju bigfish :
See the way she is shaking 😭
2025-09-07 03:50:34
8
StaziMusic1👑 :
Money Dey Ghana for business man but our girls na Ashawo them do
2025-09-07 17:17:38
0
Suleyman Dawuda :
Ghana is real Nigerians abroad she is doing video call with her family while living in abroad
2025-09-07 07:27:48
0
Everything na mindset :
Yeye girls ,una dy spoil una self
2025-09-07 14:32:55
0
Skiboi :
Oh God my Nigerian sisters are suffering
2025-09-07 05:34:41
7
John Christiana :
you are doing a good job God will bless you
2025-09-08 17:05:02
0
crayfish :
if you tell them not go to ghana them no go gree
2025-09-07 15:25:56
0
lizoma❣️🤞🏾 :
And the so called Ezendigbo is not seeing this people to do something about it
2025-09-07 16:38:41
4
Bliss :
The thing no good at all for her. God safe her to the right path 🙏🥺
2025-09-07 08:08:42
1
Ladyf001 :
nah so one be for my area in tema na we call her family make Dem con carry her later her family came last week Dem come carry her her brother cry tire
2025-09-08 13:54:05
0
precious gold :
but who carry her go Ghana please
2025-09-08 01:40:07
0
Felix Goodness Nnedinso :
see fine woman oh chim na the people wey dey bring them here be my problem 😓na so my hubby &others contribute money send one home last month 😰
2025-09-07 11:28:01
2
slimziyoung :
Oh my God this is hurting me when am seeing my sister perishing in this country call Ghana 🇬🇭 😭😭😭
2025-09-08 19:10:46
0
Anthony Okafor :
onye nkea ekopu goh...chai
2025-09-08 00:34:47
0
YOYO-1 :
they're many of them oooo
2025-09-07 18:28:55
0
Ngobeh Lord Benjamin :
Omg what is happening to this ladys
2025-09-08 00:56:37
0
Barry Onyewhite :
many has gone ooo this one nah one of many 😭
2025-09-07 12:59:17
0
To see more videos from user @dereal_tuflash, please go to the Tikwm
homepage.