@king.of.cutlass: Follow My main account @KING OF CUTLASS 🔪🗡️

King of Cutlass backup page
King of Cutlass backup page
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 09 September 2025 08:24:06 GMT
4685770
260353
1411
4293

Music

Download

Comments

tizzy6669
Tizzy :
see how successful person like my comment 😂😂😂
2025-09-14 18:26:47
898
xlimgord
Xlim Gord 🇳🇬 :
Maybe not today..maybe not tomorrow but one day…
2025-09-15 08:16:38
638
itzopiro
Itzopiro :
One day nah one day
2025-09-15 20:24:08
0
oladipupo243
faceless hmr 😍 😍 :
one werey dey look for comment wey go make ham laugh 😂
2025-09-14 23:01:39
76
mammyayomidemii
mammyayomidemii :
hope you remember Jessica I no go say much 😂
2025-09-14 08:45:51
253
offwhite616
OFF_WHITE🌟❤️🍒💢 :
who else miss satan of 2018
2025-09-15 11:24:13
63
user87285799415295
Preci❤️‍🔥❤️🩵🩵🩵🩵ous❤️‍🩹🤍 :
Sometimes satan is innocent 😇 ooo 😳😂
2025-09-09 12:58:31
468
olamideademi4
Splendor ✌️💚❤️ :
I like as you dey risk your life to entertain us 🥱
2025-09-14 18:26:22
277
localmancomedy02
Local Man :
Any small mistake 😅😂😂😂
2025-09-15 20:28:06
0
collinsosazee7
BIG OZ 🌎💫 :
you for try Dy use rubber cutlass for safety
2025-09-14 10:23:21
863
toughboyhussle
MmaduAbuChi🧃 :
See as una Dey risky una life to impress us wey no Dey see una as celeb💔
2025-09-15 16:02:34
20
d.r_d.r.e.y
BiG~DreY🧣 :
If the guy forget lines to bend head nko 😂wetin go happen abeg?
2025-09-14 13:07:14
37
chaka_donzy.1
Chaka_Donzy.1 :
May be not today not tomorrow…
2025-09-09 12:23:38
1047
okiks.com
999💙🪐 :
Don’t mind what people are saying,continue one day u will regret
2025-09-15 18:51:24
2
smartmuller3
cäll mëh smârt müllér :
I see billionaires liking my comment🫣
2025-09-15 16:19:13
9
trendy_rg001
SELASIE🤍 :
I love how Una Dey risk Una life Dey entertain we 😂
2025-09-10 12:39:51
141
ellis0522
Ellis🇺🇸🇪🇸 :
I want African Friends .
2025-09-10 09:51:54
13
frankie_0014
Frãñkïë👻🔥😈 :
Omo Una dey take risk say na content you dey do what if that cutlass touch am e body for telling am 🤣🤣
2025-09-15 08:42:06
5
samanthafosterr
Samantha Foster :
I want a honest African friend
2025-09-15 06:48:16
3
iam_youngcorey
Young Corey :
one werey dey find comments wey go make am laugh 😂😂
2025-09-15 18:34:02
2
faro_uk031
Faro_uk031 :
370 degrees above the sea level
2025-09-14 09:08:04
35
spantersniper
Spantersniper :
Police and family members no go believe say na content oo
2025-09-15 17:46:23
2
oba.cruize
OBA CRUIZE 😎 :
I don miss 2014 satan this one too nice 😊
2025-09-14 19:10:39
52
wfabdulateef
️ :
devil will be like: shey you dey see oo😏
2025-09-15 14:54:08
7
marshmellow.st23
irys adidas 241 :
Je me demande où était l'ange de la mort le jour là 🤔🤔
2025-09-09 20:14:41
221
To see more videos from user @king.of.cutlass, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About