At first I got angry, thinking you using this girl in white as ur bestie, like I would never watch ur video again and finally our favorite bestie came in 🥰🥰
2025-09-09 11:41:42
2585
OLUWASEUN 🎭🕊️🍀 :
This bestie weh una dey talk na 2019 e end 😂😂😂 but now something else dey there but fr something like this go sweet see the energy 😂
2025-09-11 22:46:08
0
inDrive Nigeria :
Ofcourse they won't get along😂💀
2025-09-10 14:37:23
1376
DE_DURAG_BOY :
I feel bestie is a myth
2025-09-11 19:29:12
2
Diva zahra :
I almost skip d video wen I didn't see d real bestie
2025-09-11 11:22:19
458
Woo :
This girl is just too good as a female bestie I want a female bestie just like this girl she’s just too sweet 🤭😂😂
2025-09-11 06:55:58
134
chikanma._🎀🫧 :
you wey dey wear white , dey go abeg😔😂
2025-09-11 04:10:53
874
Bella Chris :
U guys should do a continuation of this vd Abeg🤣🤣
for Una three who sleep outside?🤣
2025-09-11 22:38:35
0
K-KLASSIC :
Make she dey go nah, our bestie wan stay😏🤣
2025-09-10 08:26:24
54
NOT•TALES :
is my brand tuff chat ?
2025-09-11 14:15:07
27
Similoluwa :
Team Sophia tell your fav to leave my friend for me☹️☹️
2025-09-09 11:28:35
1312
STYLE_BY_MFA :
I made this beautiful outfit guys💯🤭
2025-09-11 05:48:23
84
Vee Moni 🥰💸💜🤍 :
Una dey sleep over for bestie place??😩
2025-09-11 15:53:07
25
Kamikun The First 🇳🇬 :
3 people drop Opay
2025-09-10 09:30:20
22
lavish :
Omo even if nah Xr make una try use am iron that cotton nah 🥺
2025-09-09 15:46:45
221
kosi_so :
I know my future wife is here and she needs data.🥺
babe which network🥰🤭
2025-09-11 12:29:09
2
️ :
Sophia get nyash o😔
2025-09-10 00:00:08
196
Joshua :
My bestie wan frame me with belle 😂
2025-09-09 11:55:20
919
𝒟𝒻𝓌~𝒮𝓅𝒶𝓇𝒹𝒾𝒾🥷🖤 :
Do part 2 ooo make we no fight 😂
2025-09-11 08:09:09
39
Psoft :
Try Dey Yansh dem 😂😂 dem go humble 😂😂
2025-09-11 06:37:50
193
V I C :
as I see the real bestie na so smile 😊 full my face
2025-09-09 14:48:46
507
El Samadi :
I need a female bestie 😊
2025-09-11 15:07:21
3
Hugo_Boss_Na_Asia :
for me na person wey go give me Opueh go sleep over ooO,😊
2025-09-11 16:22:05
8
💫🎮FEARLESS_DC♟️🎖️ :
Na Quilox you Dey Abi you lost 😂😂😂 see lines
2025-09-09 11:53:27
376
To see more videos from user @awesome_whye, please go to the Tikwm
homepage.