This is what make me stay away with some people that call them self my friend . I have someone like that the moment he is with a woman or girlfriend he begin to talk anyhow
2025-11-03 08:07:22
0
️ :
Watin I see for life ehh if I sit person down narrate the story e first look me de wonder I thank God for life what money can’t buy
2025-09-12 17:25:31
0
Bingyal❤️ :
😭😭😭😭
2026-10-06 14:36:31
0
HerStoryNaija :
God abeg
2025-09-12 13:48:55
0
KingOG :
Toto make my guy fight with me 😞
2025-09-10 08:21:42
12
JIMOH OLOHUNWA :
Omo Toto self have power ooo
2025-09-11 21:14:07
6
BOBBY 💷💵$€§ :
boss I too like your motivation 💪🏽 I swear
2025-09-10 07:37:09
6
$0NBEAT🌚🎓✨ :
Who noticed! that phone you’re holding right now will ring for good news 📰 before the ending of this 2025🥰🙏
2025-09-09 18:45:14
4
OXYDE ⚡🖤🔥 :
No be all Toto dem dey knack
To be very observant is very important,some Toto dey wey be say if you knack ur life go spoil forever
beware ✌️
2025-09-09 18:53:28
3
Masa Rati :
Toto way don make gbim
2025-09-11 10:15:04
3
bow bow :
u are right u are talking about my husband sir
2025-09-11 14:43:53
2
Osas David :
some brother self na worst pass
2025-09-10 02:45:42
2
OXYDE ⚡🖤🔥 :
Anno sabi this kind generation I follow come
may God help us oo
2025-09-09 18:53:43
1
Special love Adanne 💯✈️🕊️ :
don't mind them my brother 👍👍👍
2025-09-10 21:11:21
1
Ibrahim Sule :
Your my favorite TikToker, l dey through pains wat to eat is even s problem 😭
This thing just happen to me weeks back. My best guy wey me and am day mat together everyday day hustle together he betray me give my girlfriend all because my girl day enter he eye he com day spoil me give my girl because me and my girl get small misunderstanding. And this my guy no get waitin he nor no about me he no everything about me I day tell am all my pain and secret self. later later after me and my girl fix our issue na my girl com day tell me say see waitin your friend day talk for ur back he day spoil you for me. I just wonder why my own guy go turn he back on me. 🥺 As a guy I no fit sell my own guy all because of woman never in my life. So always watch your back no be everybody wey u call friend na be ur friend. Stay guided ❤
2025-09-17 16:29:52
0
AKINKUNMI🌴💕🪖 :
😩🤦🏻♂
2025-09-17 14:23:14
0
sonoffatima4 :
❤❤❤
2025-09-17 03:12:32
0
MY DON :
🥰🥰🥰
2025-09-16 07:15:09
0
𝑼𝒏𝒌𝒏𝒐𝒘𝒏 𝑩𝒆𝒊𝒏𝒈 🤴😈 :
😂😂
2025-10-26 19:26:38
0
BiG Cas🦍🇳🇬 :
e just happen to me yesterday 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-03-07 12:22:45
0
ṣavågê🌟🦅🦅 :
sometimes na my guy babe sef dey wan come close to me but I no really be that kind idi@t , respect my friends babe
2025-11-05 18:47:05
0
Labista :
💞💞💞
2025-11-04 10:38:38
0
Earthquake Boy/Ground Shaker🙏 :
🥰🥰🥰
2025-11-01 15:58:50
0
Ishemail Kamara :
💯💯💯💯💯🤣
2025-10-30 22:01:37
0
💦 :
I swear
2025-10-30 16:27:58
0
Sophie :
Madness
2025-10-29 18:40:48
0
Magan Nana :
thanks for wisdom 🙏 🙌 😌 bro
2025-10-27 15:33:24
0
300 Sparta :
💜💜💜
2025-10-26 23:48:17
0
aliadam375 :
🥰🥰🥰
2025-10-02 01:22:40
0
DJ Sunshine :
💯💯💯💯😂 na soo God help us
2025-10-19 15:29:05
0
🌚. :
I swear 🙏
2025-10-18 13:45:01
0
Paul-b 983 :
❤❤❤❤❤👏👏👏🥰🥰
2025-10-17 14:37:15
0
To see more videos from user @kingjames441, please go to the Tikwm
homepage.