@fedgrick: E nor easy #fypシ゚

KALY SMART
KALY SMART
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 10 September 2025 08:47:26 GMT
146076
20860
473
2508

Music

Download

Comments

loverboy474311
⋆L ⋆B 🤓 :
telegram family 👪 where are you 😁
2025-09-27 07:44:41
575
jhust_michael0
ᗰIᑕᕼᗩᗴᒪ🩶🤠 :
Na once dem kill my WhatsApp 😂💔
2025-09-26 20:08:28
258
big_dream1912
. ⛷️ :
What’sapp sef no Dey safe again 💔😪
2025-09-27 08:07:31
208
lenokesh1
lenokesh :
hustle don cast oo I swear,omo oyibo don get influencer, wey dey give them information about scammers😹💔 boys go suffer next year o!
2025-09-27 19:52:14
16
kingsley3031
KINGS WORLDWIDE 🌎🦅 :
U go dey feel like Merlin 😂
2025-09-11 16:00:18
51
bhadboi_muller8
𝗕Η𝔸D𝗕૦Ɩ ᎷՍ𐐛𐐛𝞔Ꮢ ❤️‍🔥 :
Omo fb now na 3days bombing marathon ohh😆😆
2025-09-27 08:40:39
28
blasterjaxxofficial39
user23820085289 :
finally I don love work go zangi and telegram e nor easy
2025-09-27 12:29:39
23
ucemmanuel28
Mayor 🥶 :
This one deserve Gbuza I know wetin I face 😂😂🤭
2025-10-07 20:27:07
3
real_emmy_
🌴£MMA_NUEL🌴 :
If them tell you how many work Dey WhatsApp wey never pay you no Go come TikTok come de post all this kind things 😂😂😂
2025-09-27 11:46:25
10
inkspiredad12
InkspireDad :
work full this side remain 😁😁😁😁😁😁
2025-09-27 15:42:19
16
funny.clips0605
BUKING🥷 :
once work enter WhatsApp e go surely pay
2025-10-10 12:59:01
10
.actorreeves
KEANU REEVES✅ :
The way Mark Dey ask pesin ID card like say him na Police 😂😭💔
2025-10-05 12:13:48
7
alaskaceleb
ALASKA🤍🐦‍🔥 :
So everybody for this comment section deh do fraud?
2025-09-27 09:17:16
11
lanky1473
🌴Łäñķÿ 🌴🪺📿🛍️ :
ajeh😂 celeb come hard pass backup oo
2025-09-28 21:10:46
9
haleem_96
Haleem 🥷🏾 :
Congrats e no easy 😂
2025-09-30 20:54:25
4
gustavopaid7
Gustavo :
Payment next 🇺🇸😁
2025-09-27 10:46:43
12
elvisbabby_ye.ye
Elvisbabby_ye.ye :
Their papa 😂
2025-09-28 14:15:11
3
maobilindas3
$1B🇩🇪 :
That one na less for me, make a payment go be like Biafra war wey no dey come to pass😁😩
2025-10-07 22:19:30
0
allaji53
Allaji OTF🕋🤬🚀 :
You fit still move 50 work go WhatsApp make 40 no trust you, make 10 dey broke 💔 na still dey path of the hustle 🤣🤣
2025-10-01 01:28:40
3
djnoble3
CELEBRITY DJ NOBLE :
Google chat boys how far
2025-11-02 15:49:11
2
ayomide77_7
ChA$E💰🦍 :
No be to carry work go WhatsApp or telegram oo, just pray make the work pay, cuz ehh if you sabi how many work men carry go hangout way the work no later pay ehhh Omo 😭💔😂
2025-10-28 17:32:30
2
dollarsmktplace.com
dollarsmktplace.com :
All countries numbers and logs available.😹💰
2025-09-27 09:15:14
4
bigsofty001
💀Bigsofty♑️🐐 :
Omo I carry fbi agent put for WhatsApp omo 😂😂
2025-09-27 14:27:40
2
iamjunior_og
Junior OG :
Ajeh seh 😂🔥
2025-09-27 17:08:06
2
To see more videos from user @fedgrick, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About