we have to accept the fact that we're the ones that's making Sandra and peller dey feel them self normal no hate ooo but who be peller in front of Carter efe ahahaha omo 😔
2025-09-13 13:49:45
90
𝐂𝐇 𝐀 𝐒𝐄 :
Omo she Dey Speechless Ajeh shame catch her 😂😂😂😂
2025-09-12 15:38:05
927
Folktales Around The Nightfire :
so carta efe still need peller and he dey fight am. see how the thing dey pain am when peller block am
2025-09-11 13:19:44
112
princess lizzy :
make una meet for wave beach😏😏
2025-09-12 10:48:26
105
myfriend_tboss :
them day block person for Spotify 😏
2025-09-12 03:34:19
197
Everrich122 :
I don block the woman sef she just de feel herself
2025-09-11 08:25:56
489
Nicholas Ticktockus2006 :
them dey block for Spotify too 😂😂😂😂
2025-09-12 23:33:52
92
r_minu02 :
Oga na every comment you dey like 😭😂
2025-09-12 20:11:16
39
NGOZI😝💕 :
The Sandra na just one kind anyhow person
2025-09-13 16:17:57
21
Big J luxury :
e no go better for her
2025-09-13 09:11:54
154
@ade yung :
Make Una stop to Dey make the Boy fell special who him papa dey feed
2025-09-16 06:59:25
11
UTK!DD :
should i stop doing freestyles?🕺
2025-09-16 09:39:18
3
BIGGEST A{π|μ§!} :
I just no lik this Sandra aswr
2025-09-12 05:47:28
61
namonje✨️ :
sandra is a good person aswear she how calm she is 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-09-11 07:51:25
88
äñother_wahalâ🥴🫠 :
U no dey see her wig, nah she💔😂😂
2025-09-12 07:07:15
440
Ethel💕 :
Carterefe is the best
2025-09-14 07:08:38
2
️Lamperryblink :
Sparkor nor sharp I trust Zeez 😂
2025-09-13 11:10:37
180
Codm Blog 🎮 :
Make all of una meet at wave beach
Sam Larry Loma dajo gbogbo yin😂
2025-09-15 09:47:58
19
NanaYaw Annoh Adjei Sikapa 😎 :
She kinda looks guilty 🥺
2025-09-16 08:55:21
0
OFFICIAL_OPELINO :
She first one deny he Dey shock
2025-09-13 12:46:22
29
_Přospēr🚀📈 :
No wonder her account don go😏😂😂
2025-09-13 02:02:24
70
AURA🤍💐 :
Before Una go know say carter efe na manipulator e go tee😂
2025-09-12 10:16:48
12
Tiktoking family 🔱👑 :
the same way he advised make e block tiktoking now e don unblocked am the fear of Tiktoking is the beginning of the wisdom 😂😂😂
2025-09-12 05:25:35
38
To see more videos from user @saharacelia6, please go to the Tikwm
homepage.