,,na today when him release new song ,, you de talk am? ,,,na only you wan shine?
2025-09-12 20:15:32
199
iamsayumebby®️ :
Peller wey no send him family na friend he wan send ?
2025-09-13 04:33:24
9
BRAMOS :
Nah lie ooo
2025-09-13 07:03:35
0
benjamin :
This one go just Dey rant ☹
2025-09-13 00:02:12
25
Sampson :
see as him dey cook lies for all of una if him no offend Jo blaq the boy will not attack him. make dey give Jo blaq chance make himself explain him si
2025-09-12 23:42:11
30
Ayobami🌚(Aprince👻) :
Naa Casablanca money Dey push ham😂😂
2025-09-12 22:18:41
23
️ :
Person brake door 🚪 u still Dey sleep?
2025-09-13 03:01:49
25
Princepitaz :
Na everybody u Dey get issue with
2025-09-13 03:34:25
4
Arab :
E no go ever I mean ever for Benfica Aswear
2025-09-12 23:07:39
27
O❤️🔥L🥶A🥵D😈I🤯M🤖EJ🔫I :
Must you talk about this guy all time 🤦🤦
2025-09-12 22:04:20
144
MONEYSTAR :
You guys to listen to Jo Blaq part o
2025-09-12 23:23:27
18
#LifeStyle# :
My Guy . You still Young . When you grow , you will always get to know that saying* old friends are the best * .. Remember one day you will say Had I known 💯.
2025-09-12 23:17:23
8
Enogie Collections :
why bringing this issues again, hmmmm
2025-09-12 23:44:08
8
Perfectguy :
Na lie we know wetin sup you no wan open door
2025-09-13 06:49:40
1
TIMOTEST✊ :
as you bring the past come front now wetin you gain 😏
2025-09-13 02:05:13
7
oladipo tajudeen jimoh :
why jo has to break hotel door?
2025-09-13 00:08:58
5
Modupeoluwa 🥰 :
So the revenge no satisfied you??💔you said they help you beat him ,so what else??
2025-09-12 23:27:37
3
🌹🦋_hormolayo_🦋🌹 :
ohhh
2025-09-13 06:31:53
0
️ :
una don hear him side of story
2025-09-12 23:09:25
5
ᎯⅅℰℬᎾᎽ.Ꭻℕℛ :
Must you talk this again ahh 😁
2025-09-13 06:06:42
0
Worldbest :
Old story. Jo don apologise to U but U still carry am for mind.
2025-09-13 00:24:59
5
SPEC🀄️ :
Omo this guy ehn
2025-09-12 23:09:10
0
Richie lee :
na so now he day do me like that too now
2025-09-12 23:18:09
6
tarriphp :
I no hear anything 😭😭
2025-09-13 04:14:41
0
Sid_ :
For my sleeping 😭💀
2025-09-13 04:58:06
0
To see more videos from user @anonymous_blogtv, please go to the Tikwm
homepage.