na to monitor the guy, visit am when him dey alone off uniform
2025-09-17 02:46:26
627
Idodo Michanga :
why the man no stop at the first time
2025-09-17 06:58:54
3
Klinta90 :
The way I will park, one car no go pass
2025-09-17 08:45:23
278
👹K👻𝑬💀𝑬🔥𝓜👻𝒵👹𝒴💀 :
The funniest part person wey spoil am fit no get bicycle
2025-09-17 11:21:10
452
BELLA OCHE :
see the goat still the video 😂😂😂
2025-09-17 07:47:22
145
Verified ChrisNation🚀💈🚀🇱🇷 :
which country is this please 🥺
2025-09-20 08:27:14
0
leah cim :
If only those driving past can stop and support this man then Nigerians will know we are heading right
2025-09-17 08:02:49
32
OBINNA :
Another protest is coming up
2025-09-17 02:08:30
19
YAZEED :
I hear person speak ebira for the background . abi na me no hear well
2025-09-18 17:26:19
0
Don_Q 🇳🇬$$🇨🇦 :
That’s why I don’t stop for them
2025-09-17 12:01:19
2
PU RE :
Unah see road safety the do person anyhow,Una just dey the video, please let's learn to stand up for each other,see as Una leave only the man to face them,Una supposed join am make Una talk to the people Na, let's stand up for each other in terms of things like this please
2025-09-17 05:41:44
35
GIONNA JENE :
Who dey speak Ebira for there ?😂😂😂
2025-09-17 00:30:46
6
Obi Victor Chinecherem :
pls am working on my anger issue
2025-09-17 07:46:06
2
Biggy Durban🇳🇬🇿🇦 :
Road safety una dey over do this days
2025-09-16 19:31:23
116
Fear God :
Me wey go start the motor jam am troway
2025-09-17 13:23:33
12
Essteph :
Wetin dey man dey video?
2025-09-17 17:45:35
1
Horlad 💕 :
And their salaries no fit buy side mirror o
2025-09-16 23:02:50
13
Teebancy 🦅🦅🦅 :
Na u get time dey wait for road safety.AYEWADA
2025-09-17 09:12:54
6
Emmanuel🦅 :
Is dis Abuja?
2025-09-17 09:16:30
4
shop_with_jhaylux :
Person wer spoil him heart go Dey pound 😩😂
2025-09-17 18:46:09
29
Don henry 🇬🇧 :
I swear if that camera man block me ehh
2025-09-17 07:57:57
1
Michael Okonkwo :
close to my close to my office
2025-09-16 20:42:42
7
BIG IKECHUKWU :
u still de leave am video beat am well
2025-09-17 13:20:36
2
Aietenoria ❤️ :
Omo my anger issue 😭
2025-09-17 07:38:31
9
To see more videos from user @michael.okonkwo96, please go to the Tikwm
homepage.