E take me several times before I fit capture the image 😂😂
2025-09-29 08:27:20
992
…💔 :
I remember the day, i was bathing alone at home in the night and I heard footsteps, na once I begin since “egede yawa go gas ooo egede somebody ga awuriri” 😂😂 I begin shout aro mate, make that spirit know say na men wey get mind d for bathroom, na once fear enter my body I bath fast rush come out, na outside I d till my mama come back 😂😂😂😭
2025-09-28 23:36:49
2861
IIshowsavage :
😹 we no be oyinbo wey them go follow the hand
2025-09-29 04:53:42
4314
Celeste starr :
Content wey he post two weeks just dey blow now...Omo no give up o😂
2025-09-29 03:57:54
8260
KachiBlack :
Oyibo: hello is someone there? hello! hello...can u hear me? hel..
2025-09-29 09:56:36
551
🙂↔️ :
2025-09-28 21:35:30
1139
Elfrida :
this deserves more views
😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-09-28 21:05:23
1858
Mbappe's wife😝🫶🏼 :
Last man standing innittt😭😂
2025-09-29 02:39:05
1784
maryumcakes 🧑🍳 :
make I just kpai
I no come this life come act movie abeg😂😭
2025-09-29 06:34:50
1091
່ :
Bro it’s 12 am😭😭
2025-09-28 23:26:18
127
Lucy_obi :
I go begin sing Christian music with high voice😂
2025-09-29 07:18:17
60
️ :
Na single people full here 😂
2025-09-29 01:04:44
35
EliteHoodlum :
I no understand, make una help me
2025-09-28 22:34:14
818
The badmouth gurl😂🤭🤣 :
If na oyinbo dem go follow the hand 🖐️😂
2025-09-29 09:23:24
545
️ :
If you don watch reach five times like me, we’re not both okay
2025-09-29 05:05:51
107
Gould🥹🤍 :
Me way nonchalant die 😂😂d hand go call me tire😭😂😂
2025-09-29 12:06:42
109
JU🧃CE 🌎 :
Last man standing 1:39 😂
2025-09-29 00:39:07
67
⋆.✮𝕿𝖆𝖓𝖙𝖔✮ :
Real oh😭😂
2025-09-30 08:54:27
3
Be💞ni💞ta💞 :
Last man standing 4:08
2025-09-29 03:08:57
15
🦅 ØGBŤHĒ📸ČŘĒĀŤØŔ🦅 :
the comments made me laugh more from my initial laughter 😂😭
2025-09-29 00:08:08
127
Gurl ❤️🩹 Like ❤️🩹 Loveth :
Maybe the person wan tell you make you make custard reach am na😭
2025-09-29 11:39:08
61
DREX :
What If it was just ur Sibling toying with u 😂😂😭😭
2025-09-29 06:24:41
763
To see more videos from user @tyga385, please go to the Tikwm
homepage.