For my lodge one live with him girl from year 1 to them graduate😂
2025-09-20 01:48:50
201
~cabasa~001 :
I try am for one day 😂
I tire ,, nah me dey buy everything 😂
2025-09-20 09:13:18
76
. :
Experience na the best teacher I cmp one girl for 2024 later I blame myself. As she notice say I cash out one money, she begin talk say na her grace dey make me cash out 😂😭
2025-09-20 23:24:49
47
IKECHUKWU :
nobody dey complain anything to you oga ..😂😂
2025-09-21 17:41:28
23
EASYPAID👿👳 :
Nah me be this but I done stop am and nah for good
2025-09-20 00:52:12
17
Jnr :
My boss the worse tin to do ehh na to date student and you the boy na so also student for same school
2025-09-21 17:32:37
10
marvellous mv money :
what of if na the two people day pay the rent 😂 ?
2025-09-19 22:51:17
25
Dearly joy ✅ :
Guys am passing though allot😭😭
2025-09-19 19:52:53
16
Gov. :
Abi make I tag this guy 😂😂😭
2025-09-21 19:16:00
13
olakeys12 :
Couples life 😭😂🥀
2025-09-29 16:08:00
6
Dab 🇳🇬🇬🇭💴✅ :
Some boys thé mess up big time and watch there family is suffering but he will open store for girlfriend he is not married to
2025-09-21 01:05:07
20
david :
I follow my guy wey no too dey chop go buy yam&1 carton of indomie... I come back next two days observe say e dun too short....I no gree... I chase d girl once...
2025-09-21 17:06:31
11
𝓒𝓗𝓤𝓚𝓦𝓤𝓝𝓞𝓝𝓢𝓞 ®️ :
let me know when reach 1k
2025-09-19 18:51:51
20
KUDOS AYEDUN 🆙 :
Everything no enter my head nah that watch I dey notice 😒
2025-09-20 09:29:54
12
Lєgα¢yAce 💤🦅 :
That thing the quick cause see finish walahi
2025-09-21 14:32:48
7
constance✌️😎 :
Boss thank you ooo 🙏🙏🙏🙏
2025-09-21 08:17:30
10
EASYPAID👿👳 :
Nah the day she go I know say something Dey sup Omo jj you Dey reason go far