@bigmotionroad: tag your brother #trendingvideo #fypシ゚ #recommendations #awakening

bigmotion
bigmotion
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 20 September 2025 09:04:57 GMT
1263321
182963
5408
24642

Music

Download

Comments

mr_bish5
♣️Bí§høp♣️ :
@mr_bish5
2025-10-01 21:32:22
0
overcomr8
OVERCOMÈR🔞🤲✊🏿 :
Na for movie e de sup like this o 😂no allow dem whine you ,na for 2020 e stop
2025-09-22 22:42:12
787
cee_sanusi
BORNTOWIN🎖️ :
Omo this one na blood brother
2025-10-02 22:11:43
0
emmashalz
Emmanuel ✅ :
i get this kind bro but we still dey trenches 🥺
2025-09-23 11:26:55
678
favyblinkz618
Favy :
Only got 2 brother wey b like this
2025-09-29 12:52:49
0
chukwufavour50
Emmy 🌺🎀 :
If Iife finally gives me this kind of friend, one day I fit cry hug u 😭🥹❤️😹
2025-10-01 20:36:01
0
machalatv
Machala Tv :
If na my guys they go even dey mock me say I buy car and I no get money for fuel
2025-09-30 18:39:44
0
heistgarabia
🇸🇦TG ARABÏÀ🇵🇰 :
e reach out generation u no fit see that kind brr again 😔
2025-09-30 11:18:51
0
folake0451
folake :
everywhere good 💯
2025-10-02 11:13:47
0
frankly20b
Frankly :
@Mawus my guy. @ Toolz lope@de silver. God bless you guys for me ❤️.
2025-09-30 09:41:33
0
jupyter.fan.base
jupyter fan base :
big motion ❤️❤
2025-09-30 14:48:53
0
rudeboydollar4
Rudeboy🌚 :
Say this kind thing still de happen ni
2025-09-29 08:22:43
0
big_049
. :
Real brothers still de na you never meet am 😌❤
2025-09-23 09:23:39
52
mrhills_lane
mrhills_lane :
I see who repost I cry 😭
2025-09-23 06:17:31
141
bigfeyi369
🫀VBF🫀🫂 :
Bro now a days once you go broke them go change squad 😂😞😂😞😞
2025-09-23 16:29:05
27
thatsouthernboy1
BiGGEST FiSH 🧜🏾‍♂️ :
Them no Dey do that one again o 😂
2025-09-23 05:53:12
1163
prince_isaac_00
prince :
i buy 2k today for my V6 life no hard
2025-09-22 19:23:21
54
evilemmanuel8
Evil 👹Emma👹Nuel :
@No be brother oooo Na me and my opay if I low I go borrow if I get back I go pay 😔😔 thanks to opay 🥺🥹
2025-09-22 19:15:57
58
odc06
ODC 📊📈 :
How I wun take tag mysef???😂💔
2025-09-23 12:05:09
10
peter.biden4
Peter Biden :
Sell that car first make you ask that same person for 5k, before you go really know your brother 😂😂😂😂
2025-09-23 07:17:07
50
bigboss_998
A B O L A J I 🤍♍️💫 :
Real brothers deh no cap ❤
2025-09-23 06:29:40
88
yuny_fezzy
Yung Fezzy*🇹🇷🇳🇬🇨🇾 :
Bro to bro, this Dey among y we Dey cut some friends out from our lives bcus once u get car 🚘 just carry mi go flex or go outing but Dey mind ever Dey go one day mak u fuel waiting una Dey comot , bro if u get tight friends way una Dey move around well mak una try Dey fuel ooo, some guy nor get sense reach dere ❤💯
2025-09-23 05:45:15
18
agugusopurucollins
CEO-RichiefxGroup 🏦✈️📦 :
I swear guy, on Xmas like this my gee go just tell make I no fear, him go carry my car comot full am fuel still credit me on top. Real people still exists no matter what the world turns into, I still respect him and God keep blessing him. thanks my gee @OBISCO
2025-09-23 15:27:41
5
linc227
LINC :
I’ve got like 5 friends who do this for me 🤣😂 God bless them 🫶🏾🙏🏾
2025-09-25 13:35:01
4
saka3087
saka :
Victor my blood, I will always regard you
2025-09-22 22:38:48
24
To see more videos from user @bigmotionroad, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About