@lurdfuture1: 17 boys let’s activate 🔥🔥🔥🔥

LORD FUTURE
LORD FUTURE
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 23 September 2025 07:22:12 GMT
271341
38872
333
3289

Music

Download

Comments

theloyalboi5
ᗩᗷᗪᑌᒪ ᗰᗩᘔEEᗪ 👑💚 :
So 16 boys don turn oldtaker like that 🥺🥺🥺
2025-09-23 10:40:22
985
d_evilone_siro
𝐒𝐈𝐑𝐎 𝐆𝐎𝐓 𝐖𝐈𝐂𝐊𝐄𝐃 :
Why them no Dey happy 😂
2025-09-23 19:18:38
403
dex_tro1
DexTro :
I de wait for 18 , iPhone 17 too small for me 😹😁
2025-09-23 08:29:12
205
kelvin4ktt001
MR~4KT……..🌴 :
Lord future you get lyrics pass wiz kid ooooi Aswr 😂🔥💐
2025-09-23 07:46:27
143
bwoysamson1
🌴bwoysamsonrfe🌴 :
I just Dey enjoy the sound with my 12 pm 😂
2025-09-24 20:59:25
38
evil_ren_ji
R E N _ J I 🧃 :
Mk una no pressure me oo abeg I just newly buy this one
2025-09-24 18:58:34
37
tentoes_24
1/1/2022-20/03/2025💔🕊️☮️ :
Una don start oooo😂😂😂😂
2025-09-23 09:56:56
36
biq_charlyboy_of_usa
🚀𝑪𝑯𝑨𝑹𝑳𝒀-𝑩𝑶𝒀♒️ :
So my 16 don looose value 🥺
2025-09-24 08:27:32
17
zzzoh27
. :
Them no de smile? 🥀😂
2025-09-24 07:05:37
23
investor.james49
Investor James :
Una de use 16 for big 2025? Me wey don buy 17 pro max😂
2025-09-24 20:30:24
18
everwiseofficial
𝖣𝖾ᵖʳᵉˢˢᵉᵈ😥💔 :
why dey con dey regret 🤔
2025-09-24 20:51:26
19
heis_idris01
￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴￴￴￴￴￴￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴￴ :
Dem force una buy am?😭😂😂
2025-09-23 23:02:21
5
zynolee34
zynolee34 :
I swear😂, imagine person enter cab go buy iPhone 17😂
2025-09-24 19:24:01
12
bigmoore.0
IDGAF ANYMORE 📌 :
Omoh una still carry OS go 😂
2025-09-23 16:46:55
9
kidoo075
forex prince😎🤑😭😘 :
14 to 16 to 17 iphone iphone ,😁🥰
2025-09-24 00:23:41
7
kwise400
Kwise Funds :
Make i use my 13pro
2025-09-24 20:11:15
5
michael__crypto
MICHAEL CRYPTO 🇦🇪 :
I like my iPhone 📱 7 pass this 2
2025-09-23 19:23:46
6
macconzy6
*Evil*👿👹Çônzÿ :
I come in peace 😌😹
2025-09-24 21:21:32
9
ydfw_dany
D! :
Na una sabi.
2025-09-23 14:27:51
16
jaiye_confidence
👑Co𝓃ғĮᗪ乇𝓃ℂ€👿💔 :
Make Una no give those xr users pressure na😂
2025-09-23 17:08:53
9
ramzeyxxx0
Ɽ₳₥ⱫɆɎ🚀🚭 :
Omo you fit buy 17 make we still guide pass una oo 😂😂😂😂
2025-09-24 12:09:33
10
godzilla.225
Zilla FX 😝🎉 :
Why dem no get joy 😂😂
2025-09-23 19:36:43
21
pelumi7696
PELUMI :
How your camera go Dey with your touch 😂😂, see life 😂
2025-09-24 00:01:10
5
ricotheesta111on
Rico ✰ :
My wait till e reach 50k before I go buy 😂😂
2025-09-24 14:17:26
6
emmanuelbtc300
💔………………………💔 :
Take am play first 😎
2025-09-23 08:14:41
5
To see more videos from user @lurdfuture1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About