@ric_602:

ric🕷️
ric🕷️
Open In TikTok:
Region: CA
Tuesday 23 September 2025 14:06:37 GMT
434723
88502
795
6918

Music

Download

Comments

bigvera19
bigvera19 :
No use xr like my comment 😂
2025-09-24 19:33:50
820
dabi_ra4
D✨ :
Werey said “This is me stretching forward my hand of friendship” May God Almighty take that hand 😭💔
2025-09-24 08:55:06
3700
kopi_fx
KOPI_FX :
You Dey go na😒💔
2025-09-29 14:44:42
0
aniikebalogun
ANIKE :
We cant even be enemies, carry your wahala dey go 😂
2025-09-23 16:10:26
1958
blairseen00
Bees Szn🤎 :
“the best we can do is wish each other well”🤣 me wey dey swear for you
2025-09-24 21:30:48
465
m1325919
m :
Relationship nor fit work na friendship, u and who Dey do friendship 😏😂
2025-09-24 19:35:53
641
voltage_kim
d_real.kim🎀 :
“I pray you find someone better” you no need someone better?😂
2025-09-24 21:55:28
139
cookieyana_
Ella💕 :
Like fr I no do again abeg
2025-09-29 17:53:48
1
ameergee01
Gee🙂‍↔️ :
I don do finish Dey go buh you sweet nbl🫩
2025-09-29 13:47:15
0
official_vicky_36
victor 🤕🥷❤️‍🩹 :
Hmmmm😂
2025-09-25 11:57:30
479
_shessopretty03
ꨄOyin🤍🫐ꨄ :
Friends keh?After all the shege wey you show me😩😹
2025-09-25 08:25:55
148
omotoriolaaa
🦦 :
“U acted on so fast like u never loved me” me wey Dey live without my mother? Make I die for u? Olololoooo😂🤣🤣
2025-09-24 22:11:08
71
_angel6780
_kelechi :
"you are not the problem it's me 😂"oya de go na 😂
2025-09-25 08:03:40
137
jessykal1
Jessykal😘🦋 :
“I can’t find my peace since we stopped talking,atleast let’s be friends” You no go ever find peace 😭😭😂
2025-09-26 10:33:35
59
iamifenna
Russell🦅 :
“Let’s be friends for now “ burst my head 😂
2025-09-26 08:23:14
12
rhema_pop
Rhe♏️as’ Crib💖 :
make God purnish destiny 🙏
2025-09-25 22:19:44
2
adaora462
Daora🌚❤️‍🔥 :
like can you let me thiiiiinnnnnkkkkk 😂🫴🏾
2025-09-25 04:20:26
31
bestcakesinbenincity4
BEST CAKES IN BENIN :
I just tire 😂
2025-09-29 16:50:36
0
goga_4
💗💐 :
Come dey go o
2025-09-26 22:19:11
0
dami_063
Ðåmi 💫🏌️‍♂️ :
We cannot be friends please. You’ve done enough 😂🙏
2025-09-25 08:22:05
6
_sharonn_01
🍒Debbie Sharon🍒 :
The disrespect don too much abeg🤌😂
2025-09-24 17:58:50
36
graceeeasanore
Dimples🩵🦋 :
If I want friendship Sheybi I for start with friendship 😭werey
2025-09-25 07:08:57
27
thatgirlmaureen1
Maureen 🌸🧸🍃 :
“the best we can do is wish each other well”🤣 me wey dey swear for you
2025-09-25 12:23:12
26
ray_ivy001
Ray_Ivy🦋💚 :
Like Dey go naaa😏😂
2025-09-24 15:48:55
59
To see more videos from user @ric_602, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About