@socialwithemeka: Just approach!!🚀

SocialWithEmeka
SocialWithEmeka
Open In TikTok:
Region: US
Tuesday 23 September 2025 15:36:26 GMT
534349
52624
514
552

Music

Download

Comments

just_cruise90
Just Cruise :
Nigeria guy: Hello what's your name? Nigeria Girl:I'm hungry
2025-10-04 21:40:30
1961
powerthecreator
The Game😈 :
Na everyday I Dey swear for naija babe😭😭
2025-09-27 19:25:43
1890
wicked.heart.brea5
Wicked Heart Breaker🔪💔 :
Nigerian mothers,which kind girls una dey born??😭😭😭😭
2025-09-29 06:07:18
961
mrlola
mrlola :
I swear Emeka is tall. It’s the height 😂
2025-09-24 00:32:32
834
vvx231
vvx :
but this kind approach no dey ever smooth for naija babes
2025-09-24 13:27:41
576
gister1001
GISTER👽 :
I no even notice say tattoo dey her back sef 😩
2025-10-07 13:10:18
431
obiz_cut1k
Barber❤️🦅 :
Make God help me comot for this country. Abeg
2025-09-28 16:03:53
362
exquisitesire
Olamilekan🇳🇬 :
Look how her friend didn't play defense, she just left you iso do your thing
2025-09-24 21:42:23
449
miamimegatrom
Mr.Megatron :
This only works if she finds you attractive.
2025-09-24 21:51:33
177
daddygeneral7
DaddyGeneral :
E no go better for Nigeria girls 😁
2025-10-05 00:46:11
105
trade_with_uzzy
Uzzy90s :
Ask 9ja babe the tat on your back, what is it? Next thing you go hear na “why you wan know”😭😭
2025-09-29 22:42:26
17
i.am.not.dayson
dayson :
Nigerian girls una Dey watch ?
2025-09-28 13:25:38
55
michaeloloyedejnr
De_mag007 :
if you no fit press money clear !! e no go better for najia babes seh .🔥🤣🤣
2025-10-05 08:14:56
23
heis_dav
Heis_Dav :
If na Nigeria them go first laugh u😂
2025-10-08 16:51:35
12
wizbyke
Chibuikem :
no be life we dey live for here
2025-09-28 22:34:00
39
kelvin.tobechukwu18
KELVIN🪖📸 :
Nigeria girl for don ask him if he guide 😂
2025-09-29 10:00:29
29
raymen123
RAYMEN123 :
naija babe go say make u dey curious dey go😂
2025-09-29 06:35:32
14
that_guy_kaka
Kaka ❤️‍🩹 :
9) Hey girl I love your tattoos
2025-10-07 21:01:34
18
pa.ins9
. :
2025-09-29 10:35:31
5
unruly233
Mommy's BöY :
God no let me die for Africa 😭😭
2025-09-29 20:55:29
8
des_tiny045
✨ᔕTᎥᑎG💫 :
You for collect that other one number for me 😁😂
2025-10-05 18:27:06
5
ajagbeabeeb
Habeeb :
Naija babe no go even look back. Awon elesin meje muri kan
2025-09-26 00:51:13
9
collinns1
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ :
Emeka my brother abeg I deh 9ja you fit forward one banny number for me 😂
2025-10-06 00:34:56
10
elohorkerri
26🌊🦅 :
our girls go ask u if u have a car first...
2025-09-25 08:48:01
12
kosisochukwu770
GREATNESS 😇🪖 :
Emeka must Shine😂
2025-09-25 15:43:49
10
To see more videos from user @socialwithemeka, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About