Na China and Nigeria go finally close iPhone company
2025-10-15 21:51:27
465
Endra :
xr is king 👑
2025-09-29 11:03:41
141
Eric Martinez :
Flash light won’t work
2025-09-29 07:23:49
11
Prince Ekene ikem :
iphone dawn fall is here, stated form Nigeria
2025-10-14 19:39:17
49
Lonely boy :
I thank God for my 16
2025-10-15 18:09:31
26
Chioma (Glozzynails💅) :
Last last ,na still one camera dey wrk 🤣🤣🤣
2025-10-15 21:06:58
27
EKENE DESMOND :
So the XR wey I Dey manage since all this while nah iPhone 17pro 😁😁
2025-10-15 21:14:28
12
Chibuike :
The best iPhone so far is xr because it can intimidate every other iPhone,see how xr works perfectly well and can be converted to any iPhone without you knowing is xr ♥
2025-10-14 08:08:28
5
Tikay :
So my Xr na iPhone 17😩😂
2025-10-16 01:42:53
14
Eziz Mätäjî🇹🇲 :
Please iPhone 11 convert 17 pro🙏
2025-09-29 08:11:56
10
ELMS 😈 :
Omo this people ready for Nigerians oo 😂😂😁
2025-10-16 05:09:06
16
OSOKAM 💎 :
Make I still hold my 500k vdm fit go where them Dey do GLK tomorrow
2025-10-15 04:01:19
38
Horlar_kunle :
Eyin nu olorun nu 🤣
2025-10-14 20:40:57
6
surest fc 💙 :
iPhone go regret why dem do 17 😂😂😂😂
2025-10-15 18:14:00
6
Ʉ₦ Đî₴ ₱Ù ₮ɆÐ 🙂↔️ :
Xr know believe say e go blow one day
2025-10-16 16:27:53
5
heisgbengis🖤 :
Why must it be xr😂
2025-10-01 12:05:31
21
maiga055 :
RIP dynamic island
2025-10-01 09:04:29
5
ÕŁÅ👿 :
Na una dey promote fake life abi 😂
2025-10-15 11:36:35
1
. :
Eh God
2025-10-16 11:48:28
1
𝙼𝚘𝚢𝚘✿❀ :
Nawa
2025-10-16 20:04:18
1
moses🫰 :
people wey buy 17 go dey explain tire😅😅
2025-10-16 13:01:47
3
TM Boss :
@TM Boss: If Nigerian enter your matter especially Yoruba people you go succeed 😂😂😂😂
2025-10-23 23:32:40
2
0fficial_baby :
Ronnie dey Ronnierate
2025-10-17 14:56:48
1
Ed+@ :
Onde posso ir para fazer a troca
2025-10-04 21:11:20
0
To see more videos from user @blue_housing_parts, please go to the Tikwm
homepage.