Enzo big pass peller once it comes to streaming. Everyone get their own speciality
2025-09-29 11:07:06
77
VINE JR :
he is only famous in Nigeria
2025-10-10 11:00:00
16
I'M Miracle :
for Europe nobody send your papa I swear
😔😔😔💔
2025-09-30 21:41:02
63
Dead rose 🥀 :
Peller just day act like Davido 😂
2025-09-30 21:10:06
111
alissonmorgan2 :
E no send your papa 😂
2025-09-29 16:27:16
7
:
Make streamer dey introduce himself 💔💔
2025-09-30 19:06:08
137
🦡 :
E sweet me as the guy no show concern . If nah Nigeria people , una go Dey form celeb , now nah you Dey introduce 😂😂😂
2025-09-29 20:39:05
55
Naya💞💕 :
Person wen dey think of him life, u dey tell am say u be streamer😂
2025-09-29 23:04:58
41
Dannyboi :
dis one thing say dem send am 😂😂
no be nigeria oo 🥲🥲
2025-09-28 23:03:11
69
Dc Oladimeji :
Must you tell him
2025-09-30 20:03:23
25
️ SWAZY 🏀 :
bro was like I swear I never see you for my life 😂
2025-09-29 12:43:05
46
HAYWHY❤️(G.T.F.)🔥💯 :
The guy was like Shey na y u stop me 😡😡😡
2025-09-29 17:51:19
28
Ernest Plato :
Did he ask you.. who are you???
2025-10-01 17:41:29
5
Wealth🕊️ :
Biggest in Africa as how 🙄
2025-09-30 13:44:16
18
Tëskÿ_47 🪼 :
Omo nobody send any body again 😓😒
2025-09-30 01:12:26
5
Thechosenone :
So Peller is not allow to walk around and make joke anymore you people that saying Peller is disgracing you is he your family member sit in your house and watch young people promote themself to go higher and be judging them 🥺 leave Peller alone at the end of the day you people was busy calling him a local streamer now he is in the uk and he is promoting himself before you people will come and say is someone else promote him to the bigger position he about to be on
2025-09-29 10:15:52
13
EVENT BY SABIGRILLS :
can you see how life works,no one know peller there in UK but In Nigeria here you will be in rush to see him
2025-09-29 05:26:56
29
Be-nice🧞 :
make Una dey decieve am lol 😂
2025-09-29 11:39:24
25
☠️🖤Black Heart🖤☠️ :
wait oo
who noticed peller spoke clear English
2025-09-30 20:49:33
5
Ade🧸👑 :
What is this cold sensation I’m feeling ? 😭💔
2025-09-30 11:16:53
7
To see more videos from user @baseclippn, please go to the Tikwm
homepage.