Advice way I dey give na waiting I suppose tell myself 😂😂😂
2025-10-16 21:14:50
225
Fikayo ✨ :
Omo when last you come my fyp 😳I miss you o 😂
2025-09-30 19:19:19
125
RUFF-7VN⁷ :
Na wetin person nor tell me I dey tell you, so keep ear well make you hear🖤
2025-10-16 21:59:52
19
strangr73 :
You don still make another mistake 😂
2025-10-17 06:43:28
5
Idr's ♡ :
"I made mistakes i wouldn't want for you"
2025-09-30 22:16:27
20
GOOD VIBEZ OLA :
Brooo I fit Dey advice person make I Dey laugh 😂😂 cause Wetin I Dey talk gan I no remember again😂😂😂😂
2025-11-04 08:25:36
8
yobi locs&style :
burnaboy lyrics mahn🥶😊
2025-09-30 08:59:00
42
KvnG Brainz :
Those mistakes educate you more than any professor ever can🥲💔
2025-10-02 13:35:04
8
therealnickiwest :
Why do I have to type your name to find your account,TikTok no longer bring your page to my FYP💔💔
2025-09-30 22:32:57
4
Spize🧃 :
Somebody want to wear the shoe wey no size am 😁: OLUWABURNA 🔥😇
2025-10-01 16:48:01
22
🦅♈ CHUKWUEMEKA 😶🌫️👽 :
Experiences my brother 💯💯
who no go , no go know 🧏✌
2025-09-30 13:08:01
12
BIG JOSH🥷🧃🪐 :
Everywhere good I Dey make my own mistakes too after the advice 😌
2025-09-30 14:22:37
8
FRANCIS SAMUEL :
only 1 bigdera
2025-10-01 18:29:25
3
U S CASH 💵💼💸 :
Burna boy forever ❤
2025-10-02 00:35:30
11
Danoskey Rackz :
Fr fr💯
2025-10-18 12:17:03
2
. :
#FACTS💯
2025-10-01 21:28:23
2
🅼🅰︎🅲🅷🅰︎🅻🅰︎✞🥀 :
I no Dey to give anybody advice, go face am come
2025-09-30 21:43:12
6
Luxpiecesbyarinnann|Jewelry :
My Shayla❤
2025-09-30 22:20:08
3
..crackartyman :
Sufferings are lessons, lessons are blessings!
2025-10-17 12:12:04
3
CHIEF :
I go still do Wetin Dey my mind Wetin no work for u fit Favour me 😂life no get manual my bro
2025-10-19 08:36:19
4
Tunechi Govana 😍 :
I’m confused please somebody explain the song give me
2025-10-03 14:30:09
2
fitbodyarchitect :
Somebody don go wear the shoe wey no size am😏
2025-12-26 19:20:12
1
Samzaty001 :
Some lessons you’ll be told and you avoid it but still be doing the same mistakes without even knowing.. project given can never be forgotten if passed .. Experience is the best teacher
2025-10-17 10:53:00
4
ham.zahh5 :
SOMEBODY WANT TO WEAR SHOES WEY NO SIZE AM LYRICS 😎🐐
2025-10-27 09:18:57
3
To see more videos from user @.bigdera, please go to the Tikwm
homepage.