@naynay_d1st: De go abeg #nathan #fyp #viral #creatorsearchinsight #nigeriantiktok🇳🇬

Nathan🥷🏽
Nathan🥷🏽
Open In TikTok:
Region: CA
Thursday 02 October 2025 16:16:39 GMT
464616
70192
382
3220

Music

Download

Comments

xoxo.ayoo
Ivanna💕✨ :
i don repost😔 make me sef feel among
2025-10-03 22:11:38
955
cindyluxe6
Cindyluxe :
nobody is better than anyone!! everyone has it own good and bad part 😊even your ex is a good person
2025-10-04 00:07:40
509
chiemezugo0
.fav😍yyyy :
U go first think say the person better pass 😂
2025-10-04 06:58:33
198
sharoniscute0
Sᥫ᭡💋🍒 :
Na wetin u go first think 🙂till u see signs nd wonders
2025-10-04 07:36:13
68
chri_is1
Big C :
We don’t chase, we replace !
2025-10-04 20:13:30
38
mide558
Ayomide🤍 :
4 months now I never see another person o😹😭
2025-10-05 06:47:42
4
__teniola0
𝑻𝒆𝒏𝒊🍯💕 :
Silent repost🌚❤
2025-10-03 23:22:36
21
aidiva23
Ai Diva 💋 :
Pour me water guy 🥺😂😂
2025-10-04 13:51:20
5
chasematth4
Chase Matthew :
72hr I don find another person go house 🤧
2025-10-03 22:38:39
6
egooyibo96
EGOOYIBO 💶 UGC🎀 :
lol 😂 relationship dey sweet for beginning so if you leave your former relationship cause of new feelings 😂😂 you go still jam wetin spoil your former relationship later if na you been dey cause the issue 🙂‍↔
2025-10-04 15:39:07
5
nailsby_bukola
NAILTECH IN IKIRE OSUN STATE :
Dey go 😹😭
2025-10-04 20:11:04
3
igbayilola_7
Igbayilola 🌸🌷💫 :
Me I don born 2kids for him oh and baba no dey use us joke 😍❤
2025-10-04 09:42:16
5
thatgurlgbemi07
Mo Layo💞☺️ :
Lol 😂💔 see this comment dey make me laugh hard my gender o 😂😂😂
2025-10-04 19:24:20
2
not..available05
S🧃A↔️M
I see who repost na once I burst laugh 😂💔
2025-10-04 17:48:46
9
amacutie21
amacutie1 :
Simple 😂 make everyone rest 💔
2025-10-04 08:43:04
6
em__press
RŸAM🫧🌸 :
I no see anybody ooo but just lemme be I want to better🙂‍↔️🌹
2025-10-04 18:24:54
8
sarahjacob58
Sarah ❤️ :
Never conclude date am reach 6 months first
2025-10-04 11:16:19
13
rey_0.4
🥀 :
See me I even repost join ooo chaiii 💔
2025-10-03 22:05:05
5
_goodness75
Goody 💇 :
no body better pass me!! I try all my best to stay real to people, and would never disrespect anyone 😌❤
2025-10-04 10:13:11
6
icy.gem6
Oñyinye🧸💕🫧 :
Me wey don switch up to him friend 😩
2025-10-04 14:34:44
8
iamtreasure_babe
Iamtreasure_babe :
I don save this one Sha 😂😂😂😂
2025-10-06 16:16:35
3
bigzaddy_0x
🧌🦅 :
😂
2025-11-26 06:57:15
1
kelechi_ogbuagu
ⓀⒺⓁⒺⒸⒽⒾ 🦁 :
Life no hard sha nah my babe repost this I just mute 🤫
2025-10-05 13:28:16
3
raregem_161
Rãre Gëm :
Emmanuel your time don go o
2025-10-04 19:21:11
3
capricornbaby46
Immaluv :
I never see and I no dey interested
2025-10-06 17:14:54
0
To see more videos from user @naynay_d1st, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About