@honey_drop_0: See as everywhere quite😂💔#fyp#honey_drop_0#viral#memestiktok#boyfriend

🥷𝓗𝓸𝓷𝓮𝔂🧃𝓭𝓻𝓸𝓹✨
🥷𝓗𝓸𝓷𝓮𝔂🧃𝓭𝓻𝓸𝓹✨
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 October 2025 13:38:32 GMT
153243
23548
630
3128

Music

Download

Comments

note4r4
note4r4 :
Na among boys na 😂 make una suprise una fellow guys😂😂
2026-10-02 15:59:02
1
benson9481
BENSON🪩🪐 :
Na man come life come suffer now…if you get money abeg enjoy your life oo
2026-10-02 12:23:39
3
u_foundnaya
@U_found Naya😌🦋🥰 :
Single people shout power 😂😂
2025-10-03 15:09:49
524
iamnotyourex6
♡Stargirljojo★ ♡ :
nobody come get babe again 😂
2025-10-03 13:40:57
657
abigail_ansah
Abby🖤💕!! :
Una never see anything 😒😂😂😂
2025-10-03 15:27:21
70
babynancy27
Baby🌺Nancy💚 :
Who give una boyfriend day? Eeh 😂😂😂
2025-10-04 08:34:47
30
mu_naaa23
Munaaa🎀❤️ :
Ewoo 😂😭 na today?
2025-10-03 15:22:56
114
josh30507
MAJESTY🀄️ :
She tell me say I am not her boyfriend that I am her husband 😁
2025-10-03 14:24:19
67
debbie.love345
Soft girl 🥀💕 :
Na boy way dey press money pass 😁😁😁them go post for boyfriend day 😂😂😂
2025-10-03 13:42:30
48
mickey.baby155
mickey baby :
na boyfriend way gift me i go gift
2025-10-03 15:36:22
64
lowkeyboi75
MARO🥷💕 :
Them nor send man💔na y u suppose put ur self first for everything as a man🙂
2025-10-03 18:58:47
13
omavinchy3
CHIOMA 💕 :
Laugh wan kill me since morning 😂😂😂
2025-10-03 20:35:10
16
sammieboi567
𝐃𝐟𝐰-𝐒𝐚𝐦𝐦𝐢𝐞💸🧃🥀 :
😂😂😂Omo ehhh I no even say yesterday was bf day until I enter TikTok this morning
2025-10-04 05:42:21
12
rich_milloni
ĶŴÆMẼ🇬🇭✌️🧜‍♂️ :
I swear. U no Dey see for TikTok sef😂
2025-10-03 16:30:51
15
aremuomodaddy
TEE SQUARE✌️ :
Trust woman or like my comment 😂
2025-10-04 06:44:04
47
heyycilla.a
pri.xieee :
nobody con get babe again 😂😂
2025-10-03 22:09:29
5
prhincess_
```Dfwme🍒🦋``` :
But we warn una Abi we no warm una to turn up for our own 😂
2025-10-03 15:11:39
5
sam.4776
Sam👻❄️ :
She say she never hear am before 🥲🤣
2025-10-03 18:29:18
6
daniellaokolie6
Niella❤️🥰30BGqwin 👸🇪🇬🇳🇬 :
Shebi una day follow gehgeh advise🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-10-04 18:57:34
6
chifritzz
FRITZ :
Na broke girls most of us de date na 😂😂
2025-10-03 16:27:37
8
juliette_aa
𝑳𝒊𝒆𝒕𝒕𝒆 ♡ :
🤣🤣Wetin concern us
2025-10-03 21:03:46
5
misswilsonnelson
He Is The Lifter Of Men 💕🥹🙌 :
Which one too be boyfriends day 😭😭😭😭😭😭😭
2025-10-03 17:10:17
37
beckilicious_
Stunning princess💋💕 :
Oha for Oha 😩😂
2025-10-03 14:58:54
10
mhizsweetlife8
Joy🦋🌺 :
If e reach your turn make noise 😭😂
2025-10-03 23:16:39
5
prechy4942
PRECIOUS🧸 :
I even forget say I get boyfriend 🤧oh no
2025-10-03 16:24:18
5
To see more videos from user @honey_drop_0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About