Nah zino make me no say you can actually sing a with a good lyrics no matter the beats, some artist you can’t even explain their lyrics in any where 😁
2025-10-04 15:04:28
106
Muhammad jundullah :
omo😞
dis one don put seyi vibe for pressure 😂
2025-10-05 05:37:36
694
wise :
I use zino new song I no get like 😭,zinodict show me love 🙏🙏🙏
2025-10-04 07:35:36
457
𝓜𝓼.𝓪𝓭𝓮𝓸𝓵𝓪 :
Una mentor just Dey shout Fisi baby he Dey suffer for opueh ni 😂😂😂
2025-10-04 20:37:26
73
A_w_e_d_a🥰 :
If e reach your turn go listen to baba Dudu song 💔😂
2025-10-04 19:10:40
244
AISHAT❤️🌸🧕🏻. :
Easy baby 🤭💃😂
2025-10-06 11:58:22
100
𓆩✞𓆪𝓥𝓲𝓬𝓽𝓸𝓻𓆩✞𓆪 :
Wetin e Dey fisi 😏Ebami fun werey lorun pa 😂
2025-10-05 09:07:14
31
smartsmith05🦂🦂🦂 :
I use zino song nobody like my video
2025-10-04 12:58:14
81
𝐎𝐌𝐎𝐖𝐔𝐌𝐈 :
𝐎𝐦𝐨𝐡 𝐢 𝐭𝐨𝐨 𝐥𝐢𝐤𝐞 𝐦𝐲 𝐦𝐞𝐧𝐭𝐨𝐫 𝐝𝐢𝐞 🫂🥰
2025-10-04 11:57:58
34
-- BIG DIMPLE -- :
christy baby
let's get busy baby
easy baby
don't get dizzy baby
2025-10-09 22:23:20
7
ade__joke41 :
oniyide too sweet abeg❤🥰
2025-10-04 07:28:02
19
(@oloba@ mubarak@) :
omo😃😄 dis one don put seyi vibe for pressure😂😂
2025-10-05 10:11:13
10
Ajibola😈 :
This guy nah over sabi Dey worry ham😩🔥🔥
2025-10-06 15:12:10
8
Amodious :
Zino is an angel 🦀🦀
2025-10-05 00:45:50
8
Ja Zzi Bi Yah🤭😍😍 :
Person con use zino sound no con get likes 🥲😒
2025-10-05 22:01:47
6
IQ :
2025-10-04 21:36:18
14
𝕄𝕆𝕊ℍ🧚♂️💜 :
Haaa too bad 😩💕
2025-10-05 09:54:36
9
DAGOD-MACHIAVELLI :
2025-10-03 22:19:41
22
Eddyfranz :
I use zino songs no get like oo
ahbeg zinodict show love 😘
2025-10-05 23:24:03
7
*~MHIDHE🔒HAIRCUT☠️LINE :
seee lyrics ogo ❤
2025-10-05 11:02:54
11
oyinkosola :
if u never download this song u dey miss
😂
2025-10-04 16:12:52
13
꧁𝐈𝐓𝐙 𝐑𝐎𝐃𝐃𝐘 𝐂𝐇𝐎𝐂𝐎꧂ :
I posted mine Celine dion but didn’t get like make all my zinodict visits my page🙏🙏🙏
2025-10-10 09:40:33
10
G" 💨4PF😵💫 :
for all zino music na this one high my joy and the song be like say make I dey dance all the time wey I dey listen to am . even now self I still dey dance. let get busy baby 😝
2025-10-06 13:45:24
5
To see more videos from user @trendylyrix, please go to the Tikwm
homepage.