@mazison6: #Mazison_BackUp #arondizuogu

mazison6
mazison6
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 05 October 2025 06:48:42 GMT
362886
38045
312
15437

Music

Download

Comments

emmyrichie579
emmy~richie of LA 🇧🇷 :
which one be say mk I leave the road on top my missing 1500😂😂
2025-10-06 22:27:19
629
youngstars180
Young star ⭐️ :
I meet this man yesterday night on this road when the lost😂😂
2025-10-06 16:53:52
280
soniabby324
Soniabby 324 :
if e reach ur turn know look for am 🤣
2025-10-07 10:07:22
226
abcash45
Abcash :
If you reach your turn, declare state of emergency for that area 😁
2025-10-07 12:19:33
112
ogsmith126
ogsmith126 :
Abeg una see my 1500
2025-10-06 20:06:40
72
nkbaby734
nkbaby Zion :
if l no see dis money 😏😏😏 no body go pass go home ooo
2025-10-07 07:30:52
57
omega_7165
Omi🎒👑 :
Na ice Dey cause this one you go Dey find wetin no lose
2025-10-06 20:18:51
38
e.r.m.1.3
e.r.m.1.3 :
If e reach ur turn leave m😭😂😹
2025-10-07 12:27:07
5
princewil23
Prï Ñçe :
this place nah Samek
2025-10-06 21:19:14
7
uju_babyy
OBIANUJU 🌸💖 :
Na Aba be this😂😂
2025-10-07 17:26:38
19
surecoin2
SURECOIN 👹🇻🇳🧜💸💰 :
if e reach your turn use big guy leave am
2025-10-07 10:20:45
5
shinataye
Badgurl Shina🥹❤️ :
since 2 weeks now I still dey find wer i lost 200 Naira if I dey small remember ahm my mind go do gimmmmm I even dream as I see ahm under my bed I wake up find ahm I no see I haven't gotten over dey money yet😭
2025-10-07 18:17:01
5
passionclean_ltd
passionclean_ltd :
Person way say life na journey don loss him transport money e don be oh this cana day taste different today oh 😅😅😅🤣🤣😅😅😅😅
2025-10-07 05:50:13
6
bigemiline
Emiline :
i go doon block road if i no see this money 😂😂, nah hold up
2025-10-07 12:35:25
15
giftie33
🫩 :
Na beg I beg 🙏you see am
2025-10-06 21:23:21
12
god.of.000.hours
GOD OF 000 HOURS :
You’re not serious 🧐
2025-10-05 19:22:32
9
john.yuppies
john yuppies :
😂😂😂 Men Day oooh
2025-10-06 18:27:15
8
shawasofblessing_1
Prince of Peace :
I laughed 😂😂🤩 until my blue iPhone 16 pro max, 256Gb which I bought 2.5 million from Dubai, nearly fall 😂😂😂
2025-10-06 14:02:43
5
aura.cle1
Auracle :
😅😂😂I have watched this video for over 9050756680 times 😂 Opay, and it's so funny that you'll see Udochukwu on the name 😅😂 I swear 5k no go bad🙏🙏
2025-10-08 18:45:48
0
user5070619803485
user5070619803485 :
Me wey lost my 1k today still dey vex😭😭
2025-11-21 22:49:15
1
vawulence_pro.max
N_Christopher :
For this matter na me go jam any motor for that road till I see my 1500 ooh.
2025-10-08 21:03:07
2
emmyvoltage1
emmyvoltage1 :
omo things dey happen ooh
2025-10-06 19:25:33
4
drich197
itz_drich🇧🇪 :
: Na so I lose my 1k for ogehgeh Sapele road bypass and trailer and motors Dey come, omo na so stand Dey wait road clear first o. I must pick my money 😂😂
2025-10-07 09:10:26
4
he.mock.girls1
爱 和平 家庭 :
Omo😭😭
2025-10-07 12:35:51
1
cutekira4
Cutekira :
All of una wey been carry me dis afternoon wen I been faint make una bring my 1,500 ooo
2025-10-07 11:58:05
3
To see more videos from user @mazison6, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About