@dcfundz142: 😂😂#dcfundz #fpyシ #fyppppppppppppppppppppppp #1millionviews #goviral

𝕏
𝕏
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 10 October 2025 21:28:50 GMT
329729
44840
1137
4949

Music

Download

Comments

she_is_zainny
Lil_baby🧸❤️ :
Una Dey do fraud Dey feel say na work okay na🦦
2025-10-13 09:05:10
1308
shoptees_n_more
Vintage shirts in Owerri 📍 :
You find work give am she no collect?😏
2025-10-13 08:45:15
621
qwinpresh_____
Oghogho_____🦋💕 :
Mk una sef learn work ,the caption pain una😂😂
2025-10-13 19:08:23
233
mayaofbrazil
Maya:💕🇧🇷 :
Who Dey do fraud Dey shade person
2025-10-13 11:27:09
159
candyblinkz18
CANDY 🎀❤️🍭🌹 :
kaiii 😂😂 the yahoo boys are typing an deleting 😹😹💔
2025-10-13 09:44:55
204
ayoryoryor
Bigstar 🐋 :
only one person drop aza,I no fit do pass myself
2025-10-13 07:18:23
78
hewatomilola1
🌸💕HEWA❤️🌸🌺 :
Cheers 🥂 to us wey Dey hustle like man 🫶
2025-10-13 17:05:37
65
nenniee_
Katymaris 💕💕✨💕💕✨ :
Me wey get work sef still Dey bill
2025-10-13 07:58:32
90
essie_760
Evil tata 🌹🌺🌺🌹 :
As my babe see say I no get work, e con put me for where I learn skill, if u love the girl u fit still support am
2025-10-13 20:04:15
5
ayrab44
Gem🎀💕 :
Okayyy as I get handwork get shop make I come settle with boy wey be if client no pay we no go chop God for bid 😂
2025-10-13 18:18:07
14
judithoff1
Judy🌸 :
😂😂😂u give her money for work 😢
2025-10-13 09:35:21
16
briana42321
Brian_ coco🍀🎀💞 :
you sef get work ?
2025-10-13 15:39:57
10
blackyyyy_001
𝐁𝐥𝒶𝒸𝓀ʸʸʸ_0️⃣0️⃣1️⃣ :
I find work give my bby she chop business down 😩😩😂
2025-10-14 11:16:57
7
leeyah0218
Leeyah :
So yahoo na work😒😒😒
2025-10-13 11:46:36
61
adebeautyatelier
Ade Beauty Atelier ⭐ :
Make una no go learn hand work 🥱
2025-10-15 14:27:56
5
mmiri_oma4
~Dfw~Bella💕🧸 :
U wic work u dey do?
2025-10-13 10:31:45
55
evil_kelly9
BIG😈KELLY :
Dem go say dem be student 😂
2025-10-13 20:59:22
7
pretty_e_vlyn
pretty_e_vlyn :
But at least we get nyash 😂
2025-10-13 15:53:10
42
daddyadadiche
daddyadadiche :
Omo this one na for boy way no guide ooo for this side we gallant
2025-10-14 17:31:39
6
cozy.5
Cozy✨ :
Even the one wey de work come bill pass the one wey no de work omo😂😏
2025-10-13 00:15:17
32
laryhanny
laryhanny :
😂😂Wetin we do na
2025-10-13 00:12:52
8
iifec0200
IFEANYI 🐵💞 :
Nah una caption make me lose my babe yesterday , una don start again
2025-10-13 06:49:45
7
ozisnoturguy
Oz :
Omo
2025-10-11 14:53:53
6
siritalker6
siritalker6 :
All them Elle Pablo 😹😹
2025-10-13 07:55:47
8
To see more videos from user @dcfundz142, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About