dis kulubele sabi sing and give satisfying entertainment Sha, the guy sabi wetin dem dey call music
2025-10-16 16:50:39
9
davidmayor20 :
Mr Kulubele! You can now see the Glory that your Backup Ajasa (Selimo) is adding to your Vibes, all things work together to make the Star 🌟 shine brighter, ride on because Sky is your Limit... God got your back🥰🥰🥰
2025-10-19 12:44:01
5
mumcyemmybright1 :
But Mr kulubele sabi sing for real ooo❤️❤️❤
2025-10-27 08:40:53
8
God Baby 🥰🥰🥰 :
the only thing way dey give joy for you song na the girl were dey back up
2025-10-13 21:39:18
8
Mammie sweet🫦♉️🫶🌹❤️ :
Remain two months to end this year
may God protect us all 🙏
2025-10-15 01:12:00
29
tydoller442 :
back up nah 🔥🔥🔥🔥🔥thats y if u knw sabi sing try get better backup
2025-10-14 11:58:21
30
059 knocks :
The girl backup Dey enter my body like injection 😂😂
2025-10-18 10:37:54
6
Nail- tech in -Abaranje 💅 :
Is Oyinade celeb ooo not selimo 😫👏
2025-10-16 19:36:56
8
Emmanuel :
Selimo ma pami nau😂😂😂
2025-10-13 21:02:52
41
Ayantopsy :
no be selimo be that😂😂
2025-10-14 20:26:58
9
Kemisola 🎤🎧🔥 :
oyinade celeb tiwa🤭😹❤
2025-10-13 12:46:46
19
Nail- tech in -Abaranje 💅 :
The girl😫 🔥
2025-10-12 22:50:38
8
The🔪 Happy 🍽️Chef🍛🍲🥗 :
wait o..... did I just hear idi lile? abi na my heart dey distune?
2025-10-17 16:57:14
6
Sam Elect :
I wish to see you brother to collect updates from you 🤩😂
2025-10-13 20:45:29
5
LKJ💥 :
This one Dey sweet me for body ……… Allah la la la la keh 😂
2025-10-11 18:13:39
9
Femibrity :
This girl hyping no be here o😂😅😂
2025-10-13 08:15:02
5
To see more videos from user @inspirationalmaster07, please go to the Tikwm
homepage.