E no easy to stay lowkey when u get money na the issue be that
2025-10-29 20:10:47
1214
PeeGee🪖 :
I no dey stay Lowkey when u buy your Amg why u no stay Lowkey why u post am?😂😂
2025-10-30 07:38:07
93
️乙丨ㄥㄥ丨ㄖ几丂 :
The no Dey tell person 🤌🏻
2025-10-29 19:03:59
482
kwaku Tablet🙏💪😍 :
Our low key self dem still Dey follow us for spiritual we don tiree 😂
2025-10-30 13:29:09
16
Mommy Kim :
I dey lowkey i born child, build house buy ride , even my woman nobody sabi am except my familiy 😏..nobody understand my life them dey think say I mental 😏
2025-10-30 11:25:05
62
SAMMY ✨ :
Make I stay low key she when I poor street know me ! 😒
2025-10-29 19:00:15
83
GADGET VENDOR IN BAYELSA :
Na him you buy AMG 😂😂
2025-10-30 10:44:18
10
thecreat0r3 :
What they don’t know they can’t destroy
2025-10-29 22:24:47
57
Quantum TradeTech, Inc :
the goal is to be rich not to look rich and staying low key is the best way out
2025-10-29 22:43:56
21
•🚶🏾 :
Best advice right now
2025-10-29 20:35:17
27
TUNMISE💡 :
Even with the little you Dey earn nha still low key
2025-10-30 06:16:14
5
brightlowkey34 :
Street no be Snapchat 💯🙂↔
2025-10-30 06:06:16
6
️𝕊𝕥𝕒𝕣𝕓𝕠𝕪 𝕡𝕖𝕣𝕖𝕫⚡️🐐 :
Tor😂💔
2025-10-30 00:25:32
5
brutal_lavish0 :
Them no day tell person 😂😂
2025-10-29 23:08:13
5
daniel_liz1 :
E no get memory o 🧏♀
2025-10-29 22:45:55
15
Pantomath💲💸 :
Ajeh
2025-10-30 10:42:04
9
Mr JYNO :
If you no listen👂. Next thing go be i first think say nah play 😹
2025-10-30 11:05:00
18
M:🪖 :
oga stay low-key street no get memory ohh
2025-10-29 20:53:57
18
💎King Ray :
Even though you like stay low key
2025-10-30 10:10:55
9
gentletiger49 :
*303*1# 10gb 800 😂🎉
2025-10-30 08:01:41
11
Sammy_Exclusive 01🇳🇬🇨🇦 :
Street gat no memory 😞 After a while some will be asking what did you even do for me .. but the forget those days it was just you omo
2025-10-30 10:05:50
5
Markanthony :
Real matter
2025-10-29 20:13:56
7
🦇K.A. 🦇 S.Ħ🦇 :
Ajeh💯
2025-10-29 19:26:44
10
To see more videos from user @emmafx78, please go to the Tikwm
homepage.