Osino if u don’t want to go barren after your first child.. Nkoheri..
2025-10-17 17:07:54
21
Queency Chidinma :
300 pieces? you counted it?
2025-10-17 11:25:01
76
Chef naza🥰 :
Madam dem no dey put am pepper oooooo biko, na only uziza seed and uda dem dey use oooooo Omo the remaining ones wey u dey put na u just bring out that one pls🙏na Mumu go follow you do this one🤦♀️no be person like me wey no how to do am🤷♀️go follow you do this nonsense🤪
2025-10-16 22:29:53
29
Maymunarh Mimi :
I like onion oooooo, shey we fit add onion and tomato with small egg 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-10-19 20:27:14
3
mercyanthony273 :
is d pepper for me 😂😂😂😂dem no dey put pepper abeg
2025-10-17 02:04:59
29
Chisom🌸🦋 :
I was trusting the process until u added fresh pepper 😂
2025-10-17 09:52:20
49
Symply_ayesha💖 :
Heartburn ❤️🔥 is that you ??
2025-10-17 14:34:42
12
the_elixer3 :
That fresh pepper is not part of it🙄
2025-10-17 09:49:22
5
Ejenavbo David :
if breastfeeding mom take this one, the baby go high oo
2025-11-07 08:51:15
6
paschal :
This is better than postnor 2
2025-11-03 20:16:56
7
Lulu :
Which one is baren after first child nah 😳
2025-10-17 12:00:16
1
God's Favouryte Signature :
to whom may concern, pls skip d pepper 🌶
2025-10-17 19:44:53
3
Yvonne♊️ :
How did you count it 🤨
2025-12-15 19:15:41
1
EMERALD 💕 :
3 hundred pieces how u take count am 🥺🥺una too do oooo😂😂😂😂
2025-12-07 09:13:54
1
Nonye ❤️ :
jeso..kristi...pepper and dry gin..no be wetin I learn be this
2025-10-23 16:46:05
2
Nana Ama🇬🇭🇨🇦 :
Everything was making sense until I saw garlic.
2025-10-17 12:38:55
2
GOLIS KIDDIES Thrift STORE :
when I had my baby I use just 2 ingredients (uda and uziza) with dry gin and it worked perfectly fine and I gained my flat tummy back.this ur own is too much ooo.
2025-10-17 12:52:43
4
GG beauty center :
as I see d red pepper I run 🏃♀️enter comment section 😆
2025-11-26 17:00:53
1
mhizamanda :
I just finished taking it he dey work like mad but I no add pepper to my own
2025-10-18 22:45:25
3
To see more videos from user @ogochukwu.okafor0, please go to the Tikwm
homepage.