Ikwerre people way Dey sell their house sleep for tenant room 😂😂
2025-10-17 19:22:28
78
️ :
without ikwerre ppl rivers state is empty 😑😒
2025-10-18 01:25:52
72
Oma Amadi💎💕 :
Come, Ikwerre people no be ona mate.. You guys are aware 🤗
2025-10-17 14:52:29
62
Lilly Wiz🦅🦅 :
If u dey talk no mention Akwa Ibom oo
2025-10-17 20:47:15
20
Girllikejenny 🦋💝💦😇 :
Nah d akwa ibom people own pain me pass😂
2025-10-17 14:31:20
8
tradelikagirl :
even ogoni people dey clear road for ikwere people 😎
2025-10-17 18:56:04
14
Miracle 💓 :
people wey dey travel from Iwofe to Choba for Christmas 😩😂
2025-10-18 06:55:51
17
Vicky3 :
No even call ikwerre here cus even una know say una no near. Ikwerre na una Mama and Papa
2025-10-17 16:34:38
23
Dee ✨ :
Even people wey dey call junction yunction dey follow open mouth 😂😂
2025-10-17 19:44:16
1
BIG JESMIKE 🧑🔧 :
Why u mention Akwa Ibom here
2025-10-18 18:57:06
7
Ahm blessy :
just leave garri for ogoni and eleme people
2025-10-17 14:21:03
7
Nuella philip :
Which Akwa ibom... Am just hearing ogoni for the first time😂😂😂
2025-10-17 16:04:06
5
ÃKPÕRS🌲 :
Ogoni girls way their body strong 😳
2025-10-18 06:21:12
8
fhavely💞♊️ :
nothing sweet us pass davido's five alive tour is kicking off in uyo Godswill akpabio stadium 🏟 in uyo,
ibom air nah we get am , resorts etc.
secondly our state is the most cleanest state 💯 ogoni people can't relate 😒 🙄
and that's a very big flex✌️to us as an akwa ibomite
2025-10-18 22:56:16
2
GROUND KING👑 :
Hmmmmm
una day worry for dis Black App oh
keep promoting us
Ogoni to the world
2025-10-17 14:02:37
7
🌸♡︎..𝒯𝒜𝒮ℋ𝒜..♡︎🌸 :
Ado ata unam 😂😂 Ndisime mkpo nte afo 😂💔😭
2025-10-19 10:42:18
8
🌸S🌸T🌸È🌸L🌸L🌸Ã🌸 :
Ogoni una fit stand as a state make I see so leave Akwa-Ibome una no be mate u see the difference. Akwa-Ibome na state una local government
2025-10-18 13:21:56
5
tradelikagirl :
if not for ikwere people were ogoni people for dey stay
2025-10-18 11:14:15
16
Dimple queen🦋♥️ :
To see girl wey soft for ogoni na by connection 😂😂
2025-10-19 06:02:47
3
HeartlessReina 🦅 :
Even Akwa ibom people wey dey call junction yunction follow dey shade
2025-10-18 16:32:24
4
Bambae 58 :
Adiok uno fien😏😏
2025-10-20 20:25:00
0
giftygold12 :
i swear ☺️☺️☺
2025-10-20 08:35:18
0
Sweet Promise❤️🌚 :
Come Wetin dey worry una sef? Akwa Ibom na una mate?😏
2025-10-18 22:37:48
1
Big Cee🥷🏽💙🚀 :
Werey won use Akwa Ibom trend😅 cause why you mention am now😂🤲🏽
2025-10-19 09:38:55
4
🫧Ri chie bae🌊🐳 :
how i wish una fit interpret the shades from Akwaibom 😅
2025-10-19 17:26:08
0
To see more videos from user @mhizmarkrichmon, please go to the Tikwm
homepage.