@foreigngirlbackupaccount: Candy I like how they collect your car key cause you self Dey tell boys to collect what Dey buy for girls after breakup ntorrrrrt 😂😂😂😢#searchcreatorinsights #viralvideos #goviral #trendingvideo #fypppppppppppppppppp @Foreign back up account @Foreign girl
Foreigngirlbackaccount
Region: NG
Friday 17 October 2025 20:16:36 GMT
Music
Download
Comments
shesleo ♌️MysticQueen :
Abeg use your voice for her my love 😂this 19 years old dangerous baker 👨🍳 to do 😂
2025-10-18 19:35:19
29
realest_glory :
And she been Dey happy when Josh collect him ex things ooh😂
2025-10-18 16:49:07
23
🌸Mum & Jovi🌺❤️ :
Try rest
2025-10-17 21:57:08
13
call_her_BeautyQueen :
I like as this one do her 😂and e sup for social media 😂😂😂her matter Dey everywhere 🤣after this one eehh her body go tell her🤣
2025-10-17 20:26:36
20
GLORIA :
Life nah turn by turn 😂😂😂
2025-11-01 07:01:43
1
Favy Presh :
😂😂😂😂😂😂😂 You say wetin ??? On light 💡 for me make I hear wetin you Dey talk 😂
2025-10-17 20:47:41
9
Ruby❤️ :
She no no say you Dey do egusi for egusi 🤣🤣🤣
2025-10-17 21:12:22
16
Beauty chi 1 :
Girl the way she bring you down that day , I was like 😳
2025-10-25 21:14:10
1
PeTrA beauty palace 👑👸 :
One time in my life I like your video 😂
2025-10-17 23:41:47
1
J💕 :
I don laugh tire
2025-10-26 23:15:47
1
CELEBRITY SWANKYTUSH ♊️ :
My sugar
2025-12-13 13:01:54
2
.62annie :
Those girls supporting her she go soon shade them
2025-10-18 12:15:20
1
Grace God's cry :
l trust you nah
2026-06-17 13:24:33
1
Lorita 🌸⚘️ :
omo 😂🤭
2025-10-17 22:28:09
1
Bekee Nwa :
Ajeh
2025-10-26 21:28:38
1
Nazybby 👹❤️💯🦅🦅 :
Pour me water 😂
2025-10-17 20:44:43
4
Soma🫧💗🌸 :
Tooor😂
2025-10-17 22:20:47
1
i_am_ozioma :
And she talk say the woman husband dey her dm dey beg 😂😂 burst my brain
2025-10-17 23:56:48
1
🍭☠ 𝓓𝓯𝔀 𝓜𝓸𝓻𝓰𝓪𝓷 🎃🐻 :
Pls you are not supposed to return this energy like this nah ,, use voice biko 😂😂
2025-10-18 10:12:31
1
Rejoice 🫦🧜♀️ :
But they didn’t break up nah, nah the wife collect car from her nah not d husband 😏
2025-10-18 04:36:45
1
Big baby ♥️ :
burst my brain 😂😂😂😂😂
2025-10-17 21:10:40
2
Gifty baebii :
karma😂
2025-10-26 10:36:00
1
To see more videos from user @foreigngirlbackupaccount, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.