baba na setup oo e get one church wey I go play One dey oo they say the guy no good oo 😂😂 I first climb keyboard play my rubbish as e reach the second praise Omo come hear watin this Guy dey play 😂😂 shame begin catch me oo aah I no gree play again oo 😂 because watin I wan play again weh the guy never play 😂😂 Omo na so I just stand for the guy back like the wey person dey learn keyboard 😂😂
2025-10-19 04:31:49
1018
ÍFÊÁÑŶICHÚKWÚ :
Who get music ear go know say no be keyboard but lead guitar😂😂
2025-10-19 21:26:54
2294
Big_youngmoni :
Wetin you wan come play again? 😂😂
2025-10-19 06:56:52
1704
𝑴𝒔. 𝑳𝒖𝒙 💙 :
Put am for 1.5x you go tear step wetin no good 😂
2025-10-20 21:33:55
714
CHAMY :
na you dey send.
me i go continue to dey play my Amateur thing dey go.
make nothing sha do my balance
2025-10-19 13:30:38
597
Hero Maish :
its like the former keyboardist overheard the conversation😂😂
2025-10-19 09:43:20
856
𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓫𝓪𝓶𝓲𝓼𝓮 :
He's like "Shey na guitar abi keyboard" 😂😂
2025-10-19 12:32:07
529
Emmykeys🎼🎹🥀🌹 :
Everywhere go first blur 🥲😂
2025-10-18 15:49:55
922
ℂ𝕠𝕧𝕖𝕟𝕒𝕟𝕥 𝕠𝕗 𝔾𝕠𝕕 :
crownmix na boss oo
2025-10-18 21:10:17
1103
✧ 𝔐𝔦𝔰𝔞𝔫𝔱𝔥𝔯𝔬𝔭𝔦𝔠 ✧ :
Put am for x1.5 😂 make we dey tear the steps together 😂😂😂😂
2025-10-20 20:04:03
151
Big_kelv👨⚕️ :
it's unhealthy how many times I've watched this 😂
2025-10-19 13:17:49
124
Bellamy :
And nah you still play the chords
you wan deny ham?😂
2025-10-18 16:07:45
218
Rashford Jnr :
pitch bend....this keyboardist is damn good, so good
2025-10-20 11:55:12
58
S I S U🫥 :
Dem want embarass you in front of village pple😂😭
2025-10-20 22:16:33
53
𝑩𝒆𝒆_𝑱𝒂𝒚😜🤓 :
Some churches go just one set person up! 😒😂💔
2025-10-18 22:06:48
89
NaNa KwAMe :
If you don't understand the sign he did let me tell you.....
He asked= is it Guitar or keyboard?
Replied= keyboard
And he says naaa, ano fit do am better pass this one 😂
2025-10-27 09:28:46
6
Inspecteur Bongenda Douglas :
Pour ceux qui ne comprennent pas, je vous explique ils ont appelé pour un coup de main parce-que le pianiste n'est pas fort, alors dès son arrivée il a constaté le contraire. lui même a senti que ce dernier est à la hauteur de sa connaissance donc il a préféré ranger ses clics et claks
2025-10-23 22:54:03
41
iamlawry :
Guitar Abi keyboard 😩 cause Watin be this sound 😩😩😩
2025-10-19 14:18:32
28
CLASSICAL 09 :
😂😂😂😂😂😳😂😂😂😂😂😂😂Every keyboardist will understand why
2025-10-24 15:08:27
6
Blazzin tech :
No how d person hand fast reach keyboard can’t do that nah pure lead guitar run that stuff bro
2025-10-20 10:24:43
19
Star B CMD :
He first ask wether na guitar or keyboard he de hear so ?? 😂😂🤣🤣
2025-10-20 19:56:59
11
Technician Okiru Zadoki🇺🇬 :
So u ran away even before powering your keyboard 🎹 🎹 😂😂😂😂
2025-10-22 15:00:47
7
isaacajiri :
no panic them don see all him skills, you self play your own style e go sound new and different to them
2025-10-21 07:39:56
7
GENMAYOR :
😭🤲some should please stop me ooo, this is tha 50th time am listening…
2025-10-21 08:15:10
7
To see more videos from user @sammy.yhung, please go to the Tikwm
homepage.