@d.great001: Why you go dey form strongman, ordinary simple instruction you said no. #eventsecurity #specialops

EzeUzu 1
EzeUzu 1
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 19 October 2025 08:16:04 GMT
2074556
147527
3690
67508

Music

Download

Comments

prettynoraessia
Pretty-Nora Essia :
Na to go back make dem carry me again 😭
2025-10-19 13:18:50
15656
trade.with.mazii
🤍 💡 :
Person come event, una turn am to basketball 😭😂
2025-10-19 12:30:14
9347
_noel2.5
𝓝𝓞𝓔ℒ :
Guide oh. Make bouncers no use u play basketball 😪
2025-10-19 19:33:29
2670
veeeeke
ola :
poor man dey suffer ooo
2025-10-19 10:00:54
4490
tranquillity930
tranquillity :
if nah me I will still go back🤣I too like play
2025-10-19 16:48:49
1380
kingswillofficial
Kingswillofficial :
Person Odogwu una de throw like ball like that 😂
2025-10-19 13:30:00
417
zucchi_the_creator
ZUCCHI THE CREATOR :
una for pity am throw am inside na 😭
2025-10-19 13:56:51
1172
bizzymilly
Johnson_Paul 🇰🇭🇳🇬 :
Pass am come😂😂
2025-10-19 14:07:06
917
kris_electronics_hub
kris_electronics_hub :
That’s so unfair,abeg make una do am again make I see
2025-10-19 19:32:00
797
olamipussy
Olamipussy :
Den day use Werey day play table tennis 😂😂
2025-10-19 13:11:03
632
michealpj2505
michealpj2505 :
I go make am 😂😂
2025-10-19 20:01:38
520
phanie_ste0
Phanie ❤️‍🔥 :
This my bf no Dey hear word 🤣🤣🤣
2025-10-19 14:19:56
314
uc_success1
Success Ugochukwu :
someone say "na so them go basketball her papa commot from her wedding" Men don dey cry for her comment.
2025-10-20 13:12:20
55
officialdjwizzywisdom
DJ WIZZY ENTERTAINMENT/EVENTS! :
🤣🤣🤣 Wetin man do man 🤣🤣🤣
2025-10-19 08:22:45
159
83stevenbenson
Stevebenson83 :
As a young man growing up , I have seen different types of embarrassment but this is new, very very new…. Person son, husband , uncle, brothe
2025-10-20 12:39:31
26
wonda_cruzzz
wonda_cruzzz :
As dem carry you show God, you like am?
2025-10-20 00:15:45
10
olizhubco
Nails and Hair in Benin :
Na person pillar of strength una dey throw for air so 😂💔💔
2025-10-19 20:59:12
49
rychemma60
𝑹𝒚𝒄𝒉 𝑬𝒎𝒎𝒂🥷💕💼 :
Nothing poor man nor go see 😭😂
2025-10-20 06:29:52
52
ephraimkgabriel
EPHRAIM :
Person come event, una turn am to basketball 🤣
2025-10-19 17:07:59
36
vicobex
𝒱𝒾𝒸𝓉ℴ𝓇 𝒜𝓁𝓊𝒻𝓊ℴ :
Poor man pikin Dey see something 😢
2025-10-19 17:44:20
33
nickel_vunny
NICKEL VUNNY 🎶😎 :
😂😂after all that free Waybillling
2025-10-20 20:56:20
9
olamilekanrichie22
Olamilekan Richie ♑️❤️‍🩹 :
😂😂😂😂Abeg I no want laugh because mosquitos dey my room I no want make them notice say I dey inside room😂
2025-10-20 00:09:03
35
gabby_fc5
🦅 𝐆𝐀𝐁𝐑𝐈𝐄𝐋 | 𝐎𝐅𝐂 :
E go better, E go better, E go better 😭😭😂 Omo the struggle 😭
2025-10-19 21:47:36
8
boy_alone0112
Simosky🪖😎 :
all broke boys will smile again 😔
2025-10-21 05:03:25
15
To see more videos from user @d.great001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About