I haven't fast in a while and was scared I might not make it but guess what, God honored my request to join 🙏
2025-10-21 20:03:02
85
Ofure 💋 :
I don chop o, my belle no gree me... the battle belongs to God 🥹
2025-10-21 22:13:07
94
Abebi 🥀 :
We did it oh , I couldn’t even eat much again
2025-10-22 01:28:42
48
Blessing Ene :
I have serious ulcer ,this morning while praying I table it before God that j want to fast and let this ulcer not surface 1 bit,guess what,since 12pm I'm so healthy,no ulcer pain and strength surplus,
2025-10-21 22:41:15
9
chiDERA❤️ :
omo i don chop oo eye dey turn me, indeed the battle belongs to God
2025-10-21 21:17:59
63
𝒩💗 :
today come slow 🤣
2025-10-21 22:22:29
16
AYOFE HAIR'MPIRE :
I didn’t even bother to eat anything after the fast … flat tummy 😃is the goal… can’t eat in the middle of the night either
2025-10-22 01:48:23
5
ebis_sweet_haven :
After papa blow trumpet I first go drink yogurt 😭😭😂😂 the kind eye wey turn me ehh
2025-10-22 01:23:23
17
—Miyha :
E get where I dance reach i just sit down 😭😂abeg make I no fall
2025-10-22 01:29:57
16
precious🌹🏆🏆 :
strength dey surplus for my side 💃🏼💃🏼🔥🔥🔥
2025-10-21 22:24:20
20
Ibkayy :
This was literally me 😭😭😭😭😭
2025-10-22 01:22:19
6
Nma’s collection🛍️❤️ :
Me wey normally no dey think of food even if I never chop …today wey I fast all manner of food came to my head …but I survivedddddd💃🏻😂❤️😭
2025-10-22 01:50:09
7
𝓜𝓌𝒶𝓃𝑔𝑜𝒞𝒽𝒾𝓁𝑒𝓈𝒽𝑒💗 :
We have done it family 😎💃💃
2025-10-22 01:11:44
9
🥀 :
Omor we did 😭❤
2025-10-22 01:07:42
11
Viv ãn🦋 :
We did it guyssss🙌🙌
2025-10-22 00:45:36
8
onyinyeeeee💕 :
I’m eating now 😭
2025-10-22 01:40:04
5
ayomiposi :
we did it o
I'm just eating 😂
2025-10-22 01:26:41
5
ShopAffordique.ng👗👜🛍️ :
Aswear.....I almost ate by mistake 😂
2025-10-21 21:55:13
5
🫅Queen👑 of🥀the💍south🇬🇭 :
Omo na only me weak 🥺??
2025-10-21 20:44:31
7
faetieeyxv :
E nor easy oo 😭 but I nor go give up 🙂↔
2025-10-21 22:19:45
7
Beautma Ololade :
My belle don Dey sink…. I no too chop for morning but na Hallelujah I wan Dey shout when I see manifestation🙏
2025-10-21 19:08:43
15
🌊OMO♋️MAYOWA🌊HASHABI♋️ :
Omoh me I don drink Fanta tutu for idumota o, the sun too much b4 I go faint 😩
2025-10-21 22:26:12
7
Tiana | Wigstylist in PH 🩵 :
We did it , I nearly faint sha 😂
2025-10-22 01:42:06
4
To see more videos from user @asherandlevis.mummy, please go to the Tikwm
homepage.