@chrisrosano_bene: Night drive #flypシ #benincity #govairalvideo💕 #night #nightdrive

Mr Rino
Mr Rino
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 23 October 2025 00:19:18 GMT
431805
22692
395
2956

Music

Download

Comments

topboy0420
Topboy :
He even greet them 😂😂
2025-10-23 02:55:32
3037
savage4l400
Trench boy🪘🪓 :
The greeting they very important Make small bless still reach your side 😅
2025-10-23 06:09:31
2009
dolan6966
📍🅿️🥷🏿 :
So what if as you greet one of them respond
2025-10-23 08:19:32
717
efegold19
Loveth💫🥰💙✨ :
U need wait oo and greet them oo else u will learn in the hard way
2025-10-23 10:28:59
783
omot129
OMOTOLANI 🍑 :
I swear it real oo na so I pass there middle that night because am going to church I was like nothing go happen na so I Dey bleed for nose I swear to God
2025-10-24 00:21:23
197
therealmaatori
OmoyeFinegal😍❤️ :
You nor g greet keh
2025-10-23 06:21:36
442
medium_big_kala
Odumodu White 💅🤍 :
All of una Dey talk greet them greet them and person confuse so we wey nor Dey Benin nor deserve to know why?😒
2025-10-23 13:15:58
34
sugarsage11
SugarSage🌱🍯✨ :
you no go dim your light???
2025-10-23 09:24:26
82
nerissa973
Favour 🔱 :
but why would you be driving at night😂😂😂 he even greeted them 😂
2025-10-23 05:05:15
322
omoye012
. :
I remember one year way I nor know watin e mean I pass their center omo na God help me 🙂🙂
2025-10-23 07:46:03
92
keshmigo
stephen emelieze :
God abeg ohh and I they always use my car pursue dog wey gather for road for night 😂😭
2025-10-24 03:45:24
60
sweet_laxy
LAXY HATES PEOPLE🥲💔🔪🫠 :
U sabi this thing😹
2025-10-23 06:10:32
61
aisabokhale
Jasper :
lol same for Ekpoma midnight na dat time u go dey see dem
2025-10-23 16:37:46
18
shugah115
🦥SHU🀄️GAH🥷🏻 :
If e reach your turn no greet 😂🙂
2025-10-23 07:40:01
31
onlyonebigcalipha
C@liph@🖤 :
next time blink your light you nearly blind me ,na that greeting save you
2025-10-25 03:27:15
24
baesavage1
Bae savage🍃😈 :
You nor go dim your light 😒You wan blind my Iye eyes 👀 😒
2025-10-25 22:03:07
16
oluwaoduwa101
oduwa :
u get luck say u greet the elderly men
2025-10-23 06:49:54
67
_aisosa_07
👤• :
And nor be joke o😂😂
2025-10-23 11:20:06
28
prettymimi177
Mimi Cute :
If na Warri them don jam them Watin nor good 😂😂
2025-10-23 23:19:10
5
didi44091
The-honoured 1🤞 :
E no go pass Benin
2025-10-24 03:52:59
12
presh_untold
Presh_Untold :
For real or na cruise?
2025-10-23 15:34:26
5
iam_zavi0
iam_zavi :
you no go see them in the afternoonooh😅💔
2025-10-23 03:55:46
8
daddyarakpii222
Famous Arakpi :
This man lol 😂 u be night person
2025-10-23 02:56:36
7
edo_girl0
Mercy🌻 :
Wakoyo ke?😂😂😂
2025-10-23 15:28:37
7
toluwalaseayodele7
ayodeledeborah :
kogi😂
2025-10-23 08:12:37
5
To see more videos from user @chrisrosano_bene, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About