@asherandlevis.mummy: Big boy like me dey ride Bently 🤏🏼 #ashersmummy #mummyasher #humor #humortiktok #toddlersoftiktok

AsherandLevi’sMummy😍❤️
AsherandLevi’sMummy😍❤️
Open In TikTok:
Region: GB
Saturday 01 November 2025 20:03:43 GMT
1042443
188936
2787
4344

Music

Download

Comments

.momma94
Aurelia 🕳️🌺 :
some have car but cannot sit 😭
2025-11-02 06:54:18
19672
luvvyishaa._
luvvyishaa._ :
Ordinary normal parents ,some children no get 😪😂
2025-11-01 20:52:59
8424
sophieqwesy
Sophie Saint :
All shades seen but person wey get wassce certificate we go reply
2025-11-01 21:29:01
7199
justalice81
𝐌𝐬♡𝐀𝐥𝐢𝐜𝐞🥹💕🧚‍♀️ :
Come and collect sweet my love
2025-11-02 10:03:18
4567
thriftbybella2
ThriftbyBella 😌❤️ :
ordinary commot some children no fit without going with dad or mom😂😂😂
2025-11-01 20:06:40
4743
ayomideji000
A Yo Deji :
Exams wey dey your front pass 600
2025-11-02 11:48:42
3596
jijitradeandimport
Jijitradeandimport :
All shades seen but na person wey him and papa fit enter him car I go reply
2025-11-01 22:15:40
2965
oluwa_loseyii
OLUWALOSEYI :
You wey be say nah remote dem dey use control ur car 😒
2025-11-01 20:42:35
3012
_elmusa_jr
Fadeel 🇳🇬🎭❤️ :
Make i shade person wey go pick viju or chocolates over 1 btc, everybody shout howwwww!!! 😭😭😭
2025-11-02 10:14:07
1598
__bambam23
BamBam✨💜 :
Na why you get elder sister and brother instead of mummy and daddy 😂
2025-11-01 23:21:43
1793
queenestelle0
Estee✨ :
Shade seen, but na who fit drive for express I go reply
2025-11-02 10:05:09
1016
hayzed_30
Hayzed 💛〽️ :
You Dey use your early age wear panama cap 🥺
2025-11-02 07:12:23
982
oluwatidarmilola
Sexy.tailor🦋 :
From you wey Dey PARENT your parents ??? 🌚🌚
2025-11-02 08:45:00
1248
teemodel01
TEMz Elegance👖 :
Ordinary roof some children car no get
2025-11-01 20:07:56
824
fifehanmhi224
🫂Ur 💎wife 💍🫦👅 :
I like as she dey roast all of unah for cs 😂😂
2025-11-01 21:04:55
651
zadavuitton
Zada Vuitton 🇬🇧 :
Person wey dey drive on standing dey throw shade so😂
2025-11-01 23:01:51
81
tummzie
Z💕 :
Make I come dey reply person wey the last digit of the year 2025 is older than😒😒
2025-11-03 18:12:02
55
thatgirldehmi
Abimbs💕🫧 :
All shade seen when I get car I go reply😭😂pls y’all keep bringing me back I must reply because e pain me😂😂
2025-11-02 17:02:47
50
justmeso6
mimi🦋💕 :
shade seen and accepted but na who en car fit drive for express i go reply😒😂😂
2025-11-02 06:14:49
36
donkingskyb1
CÊÔ :
From person wey dey his parents house in 2025😏😏😁😁😁
2025-11-02 08:50:27
13
adirejunkie
adirejunkie :
Shades seen but na who nor dey raise e parents I go answer😂😂
2025-11-02 03:18:03
71
estacy69
EcStAcY🦋💞 :
Ordinary number plate for car u nor get😂😂
2025-11-02 01:38:43
78
everythingbydemmy
Shukurohlillahi🌸🌸 :
All shade seen but na who get drivers license we go reply 😂😂
2025-11-02 11:02:07
7
supriseplanner4
Your Ilorin Suprise plug❤️ :
You wey get like 500 exams to write ✍️😂
2025-11-02 09:37:14
68
adaezeoyeshomo
Stormie🌸✨ :
Asher shey na me you dey shade ?😔
2025-11-01 21:10:18
23
To see more videos from user @asherandlevis.mummy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About