Toheeb beeske na my school mate oh we gather dey school that year na we dey disturb school that time For Ajangbadi Senior high school 🏫 me I use 8 years for school that time, I thank God for where I am today @Ayers014🤖 I was once like this then of not because I got a good father who stood by me and talk to me for me to be a responsible person now 🥰it’s by God’s grace not man but it is well God Knows the best sha 😢✌
2025-11-17 08:28:06
3
Porkiyor🦍 :
Omo werey say if e no get money e go worry you😂😂💔
2025-11-02 16:20:40
3891
LAGOS BOI💚🪖 :
If you are from ajangbadi high school gather here😂😂
2025-11-02 17:39:05
592
Alfa Yusuf Folawiyo 🫠❤️ :
This one nor concern me hand wey like my comments go see Next year 😌🤏😂😂🤲
2025-11-03 06:28:14
2144
MIGHTY 🕶️ :
make government give am 15years with had labor straight bad influence. naa that same area we grew up, ojo, awori college. but our chinchin no reach this level we dey coordinate well 🕶
2025-11-02 16:06:22
436
AYO🌴🫀🦁 :
Ojo to the world 😂😂
2025-11-02 12:04:46
475
𝐆𝐈𝐋𝐋𝐄𝐓𝐓𝐄 𝐈𝐍𝐂 | ⚡️ :
How much did you even pay to have the this calm arround you?
2025-12-24 20:15:06
21
Hon. Ọmọtáyọ̀ OLAYEYE :
only if u know Alaba rago u won't dare slack a step and will always stay vigilant
2025-11-02 09:24:24
246
Teenairaa🇭🇷🇦🇺🦅 :
Welcome to the university of tiktok,I study watchology.What do u study😂😆
2026-01-20 10:19:19
7
💯👑OLADIMEJI👑💯 :
Incase you no knw wetin he mean by ofor that means Phone In Ajegunle Language
2025-11-02 11:49:27
521
Ola💚⭐️🎊 :
Ajangabdi high I greet ooo 😂😂💕
2025-11-02 20:45:48
251
Adewale Solomon 🅿️🎒 :
I know he’s hustling in a bad direction, but one thing I envy about him is that he’s got spirit.
2025-11-02 21:02:39
94
kidrock444 :
I just put everything for God hand
2026-01-20 04:59:06
8
oluwabankemi16 :
This guy na werey😂😂😂
2025-11-02 12:12:29
289
MALLO PER👹 :
Ajangbadi high school gather here ….😂
2025-11-12 09:53:02
6
✨️✌️T O H E E B ✨️✌️GNF :
To see TOHEEB wey gentle na by connection 🤲🤲😂
2025-11-11 11:05:51
9
kunmmzy :
Omo guys I know this guy wella for alaba rago when me and my mom dey hawk garri sugar and groundnut this guy too dey rugged and he is so good while playing snooker 🎱 I remember when he save me from some of his bad friends as I see this video I know that I know this guy wella may God rescue 🛟 is life
2025-11-04 22:54:09
8
Henry 👑 Eze :
E sure for me say diz boy never see two tinz in life ONE: Prison.TWo: jungle justice.
2025-11-03 15:54:19
212
BULUUU :
E go far but hand that like my comments we never lack🙏🙏
2025-11-08 11:56:15
13
Elshakur :
Ajangbadi High School, We dey alws fear boys from that school those years, if them dey in front of your school, nobody go come outside Cos na wahala.
2025-11-02 20:54:01
20
Mr. T🥀 :
Toheeb beeske 😂😂😂
2025-11-03 05:50:17
412
🅱️‼️hotrichbills‼️🔮🤡 :
i was born here but now i de mushin....but next five years i go de Hackney for Uk....Ghetto errwhere
2025-11-02 15:12:34
77
EleshinOBA🤴 :
Ajangbadi senior high school inside Afromedia Ojo Lagos
2025-11-04 00:35:35
16
To see more videos from user @shanshanjopt, please go to the Tikwm
homepage.