It shock them 🤣🤣🤣🤣. Nah so our Blessings go shock The enemies
2025-11-03 07:23:41
986
Adunoluwanitemi 😘🥰🥹 :
before this year with end my blessed will shock my enemy 🙏🙏🙏
2025-11-03 20:49:39
252
King_jay_man :
meat seller get money pass salary earners just that they don't spend wisely. Don't dare them oooo
2025-11-03 06:51:18
143
ELIZABETH :
Aso nla KO leyan nla o.
2025-11-03 08:46:43
165
Olalekan4ever :
if it's me I won't buy it again
2025-11-02 20:19:54
79
kunlexwiz :
Be like sey nah prank jare, who notice the guy selling phone hand when telling the cameral man to move closer when the guy want to do transfer. The guy used hand to tell the cameral man to come
2025-11-03 13:36:26
17
💎Oluwa~Pelumi💎 :
First eleran to buy 17 xr oh sorry 17 pro max 😩😂
2025-11-06 03:14:59
13
Tina nesspor :
Hope this guy know wetin He dey do sha😳🤔🤣🤣🤣🤣
2025-11-03 04:36:09
38
OLUWASUPER :
nah woman him come buy ham for walai owo Eran haa
2025-11-03 10:55:34
5
philomike🪡 🧵 ✂️ :
no look down on anybody
2025-11-06 10:32:59
10
⚡CONVERSANT❣️ :
aye yin oni da eyin phone seller 😆😆😁😁😆😆
now you dey say sir sir 😅😅😅eti sofo
2025-11-04 06:04:18
24
OLOBA~JOSHDAM :
Make he no shaa be say na girl u buy am for ooo
2025-11-03 20:27:02
5
bellotemitopekenn :
imagain never look down on anybody
2025-11-02 15:16:10
32
ANIKE ~ADE :
So they can now use sir for him
2025-11-03 08:45:54
9
Shittu Afusat :
Omo weren't layer used sir for eleran.Awon alaropin EDA,salary weren't Odun meji
2025-11-03 10:01:56
12
Ibrahim Alaran :
never look down on any body
2025-11-02 20:14:40
11
QUEEN ADEBAYO💕 EMPIRE :
never looked than on people
2025-11-03 08:13:24
7
selekted07 :
lol na acting so person go buy phone without checking it open the box and all una dey whine us oo
2025-11-03 19:14:15
11
King gold 313🪙🪙🪙 :
Don’t look down on anyone ✌
2025-11-04 11:40:18
6
BIG ARA❤️🌺❤️ :
Na so dem Dey do ooo
2025-11-02 19:32:06
9
jojo global investment :
dey oga na boss keep it up boss
2025-11-02 20:12:35
7
taiwoibitoye :
ori yin oda
2025-11-02 15:16:58
25
MrLayinka :
Na AI
2025-11-03 11:55:46
6
young M :
Na acting 🥸
2025-11-03 06:37:54
35
daddydoubleE :
Na so dem dey take buy phone. Dem no register am down. No serial number. Una be fool 🤣🤣
2025-11-04 22:11:51
8
To see more videos from user @omoalobilafinnews, please go to the Tikwm
homepage.