pencil trousers in school gather here 2015 to 2017 🤣🤣
2025-11-06 15:25:09
3741
OBINNA :
Only one person carry 4 yards for leg 😂😂
2025-11-06 08:38:29
3492
Adonity :
Na this sets go enjoy secondary school the most😂😂.
2025-11-06 09:37:45
1959
вᵒβ𝐈т𝕠ll🐢 :
I wan go back to sec school e get lifestyle wey I wan give principal 😂
2025-11-05 19:10:15
1130
Twitter :
my hand work that year
2025-11-06 15:31:11
590
Prince autos :
No wonder the material come scares for market na one person pack am wear
2025-11-06 07:38:42
712
👑 Breezy :
Omo this generation go rugged pass our own oo 😂
2025-11-06 08:26:13
301
etua :
Na this one Dey lead all of them astray 😂
2025-11-21 13:23:00
165
Dera :
na only me rock this style for 2017 them think say I don mad😂
2026-01-22 15:47:11
14
ChukwumezieMK :
We kon dey regret why we been dey hate the baggy wey dem dey force us wear
2025-11-10 12:50:20
10
Glory Ify :
no wonder l no come see the material for market
2026-01-25 05:28:10
12
️Cee Fair 🧌 🪖 :
How much tailor collect 🥺
2026-04-05 03:40:48
6
goodbadboyfocus1 :
As you rush come comment section, na so your blessings go rush come meet you oo 🤲
2025-11-20 08:37:40
12
Nkem💫🌹💜 :
Omoh na now secondary school go sweet ooo,I don watch this video countless times Chaii😂😂
2025-11-06 13:02:29
22
Ⱡ₳ⱤⱤɎ :
We Active for this site
2026-01-31 09:33:30
6
prïñçë001🤴🤴 :
me wey put zip for my trouser then.. if you wear this one for my time na big joke ooo
2026-01-13 08:45:34
6
💜.𝓫𝓲𝓸𝓵𝓾𝔀𝓪𝓽𝓲𝓯𝓮_𝓫 :
This was what they wanted during my secondary school days o but na pencil all those boys like 😂. Well…. This one con too much 😂.
2025-11-06 08:30:36
24
🌴💛OGO🔥❤️🥀 :
Ahh omo that time way I go Dey use nylon wear the trouser💔
2025-11-06 07:00:21
380
Nna Blogger :
This really made me laugh realizing that what we call fashion today may become outdated tomorrow and the outdated will be rebranded and become the fashion again. In general, no format Don cast, na you wey no Sabi repackage am.😌
2025-11-06 06:33:07
80
Puzuzu :
“The principal is calling for you” ever go fes blur😂
2025-11-05 14:05:12
42
Big Fela 7Gs :
Teacher :when are you paying your school fees Omo teacher one mama be won do me coin letter today 😂
2025-11-06 07:43:19
117
Official Ernest :
In my time if you wear this kind trouser ,everybody go laugh you tired 😹
2025-11-06 09:59:54
33
trp_szn | Streetwear :
😹chai’ if them give me this sokoto that year! I go don run slim fit am. Put sharp gator!
2025-11-21 07:46:18
8
UNIQUE 💋 :
And if them say make una wear this type of trousers before una nor go gree o 😭😂
2025-11-06 08:59:23
145
To see more videos from user @excelofasia1, please go to the Tikwm
homepage.