nah only cartons,no phones inside j just can't prove it
2025-11-06 00:20:13
6
oluwatosimileh :
God!!! I so need a new phone buh where I wan see 5k likes this challenge pass me 😭
2025-11-05 20:04:32
6
obiyeonuh :
2025-11-07 08:48:55
6
ayobamih7✝️ :
Nobody ever like my comment 😢
2025-11-07 20:32:57
7
Archer :
Guy like let do this ❤
2025-11-05 20:48:02
8
Chris J cy :
please I need ur help please 🥺🙏🙏
2025-11-06 23:27:57
6
~F...🌸🧚💕 :
i no even get views
talk more of likes 😭😭😭😭😭🥲
2025-11-05 19:13:10
7
Ãniza🧚♒ :
Oya I don use am ooo
2025-11-05 18:03:46
8
🌸ADERAYO👯🌸 :
where I wan see 5k likes😭🥹
2025-11-05 19:44:38
8
úndërãtêd clîpzz :
on top 14 followers wey I get
2025-11-05 21:12:36
8
OLA OLU :
I just use the sound please my phone 🖤
2025-11-07 14:50:09
6
Desiree 🥰❤️ :
Jesus Christ
oh 😭God when
2025-11-06 10:48:09
6
__𝐒𝐇-𝐂𝐀𝐒𝐇__🥷💚👑 :
Congratulations to your mum new car bro 😊👊
2025-11-06 09:46:25
12
Xxjemih60 :
Where I wan see 5k likes 😩😭…….i need the phone o 😔…….make I try my luck 🍀, God no go shame us 🙏🏿
2025-11-06 15:14:51
7
⚡️ :
Oga just share gift
2025-11-07 15:45:47
6
GI FT🖤💫 :
justice for us wey view no dey pass 70
2025-11-06 00:45:39
6
Savage mulla 🇨🇦 :
You mean am?
2025-11-05 18:29:09
9
D light 💡 boi 🕊️✨ :
Congratulations on your mom new car i wish i had mom like your mother but God it the best 😭 na only me understand myself right now i know God will never forget me too congratulations once again Big 001 🥰
2025-11-06 10:22:46
6
To see more videos from user @realpeller, please go to the Tikwm
homepage.