@zeal010000: E no fit happen 😂 not in my next life 😌

EMMY THE GOAT 🐐
EMMY THE GOAT 🐐
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 07 November 2025 20:52:46 GMT
196176
21825
1061
2589

Music

Download

Comments

that_random_guy97
That Random Guy :
All of una no Dey collect girls number then who come Dey disturb my babe?
2025-11-08 15:47:46
466
amira_8h
amira :
omo na to admire am pass cuz approaching her will make her feel like she is better than you and in most cases depending on the scenario she might say no, most of the time, even when you are well dressed and presentable, especially now that every girl is looking to date a guy with car and not minding how good or nice you dressed or what manner of approach you used, car is the standard now. so as I no get move. 😂I no dey try such 😂
2025-11-08 14:40:57
71
.fs334
FAMOU$ :
i do am yesterday night but i don shayo... na this morning my eyes just clear... i don block the girl sha
2025-11-08 09:40:29
165
trevisjay15
Trevis Jay :
me wey dey shy😹
2025-11-08 11:06:17
74
joscar354
JoScAr💧 :
I don see why guys no de stop girls for road again 😩 I come de reason am if I no fine again
2025-11-08 12:01:16
95
happynails48
Happy ❤️🥰🔐🗝️🔑🍓 :
Konji go kill u my brother 🥺🥺😌😅me sef don die 🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺
2025-11-08 20:18:28
11
akanjiv
Sammy codm Amk :
Same here ... 😂 I fear rejection die
2025-11-08 18:11:11
27
linky.p2
Linky P :
Amen oo at least make i rest from sons of pharaoh 😭😭
2025-12-16 23:37:42
7
aloayejulietfave_7
🦋🎀Juliet 🎀🦋 :
All of a sudden you all don't collect girls' numbers on the road 😂😂😂😂
2025-11-08 16:15:10
30
stephenmorris00789
Morris 😎💼 :
Best in collecting number just to view status 😂
2025-11-08 16:36:29
76
pinkrush31
rush💗🌷 :
Then how can we meet our future hubby
2025-11-08 15:35:37
8
onyebuchi279
Onyebuchukwu :
If I see the one wey fine my mind go first reason say she don tell me no before I approach am then I go just face front the go where I dey go 😭
2025-11-08 11:07:49
12
prodiggylx
♌️ :
I never do am once and I too get pride
2025-12-09 17:55:19
14
.ak.pope.john
NUMBER1CITIZEN OF NIGERIA🇳🇬 :
Trust woman or like my comment
2025-12-02 19:54:05
28
jerrywhite074
Jerry777 :
I nor remember when last I collect girl number, if I see fin girl for road omo this girl fin I pass nothing like stress
2025-11-12 01:58:46
8
stunrito
Stunner 🖤🦅 :
Never have I never will I 🙂
2025-12-16 08:16:13
5
akabuezepaidme
Akabueze more monie :
I don get too many insult for that so am done😏
2025-11-08 13:01:47
6
elijahbtc12
♠️ELIJAH BTC✨🪙 :
I swear I no even no how to follow girl talk 😅
2025-11-08 11:44:56
9
user3968309171350
lifted Promise ontop :
I don't have girls time anymore
2025-11-09 02:11:59
6
mexicolastborn1
MEXICO 🇲🇽 ĻÂŚŤ BØŘŃ :
too risky to repost 😅😅
2025-11-08 11:39:35
5
worldbarron00
🌴T.G🇹🇬🇳🇬🌴 :
Bro that thing dey exist like shame nor dey catch who dey do am
2025-11-08 11:04:07
5
d.o.u.b.l.e.s.t.a
D o U b L e-"? S t A n D a R d :
Amen
2026-02-01 19:55:44
1
nwafornazzy
pretty nazzy :
Amen 🙏
2025-12-07 20:25:46
0
_.account.not.found._4
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
AMEN 🙏
2026-01-22 18:28:22
1
edugahpaul
Blessed❤️ 🦂 :
Money wey i go use carry sure two odd make i come use am dey beg ordinary woman to love me 🙆‍♀️😳
2025-11-09 12:02:40
3
To see more videos from user @zeal010000, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About