I like as igbo girl never forbid their men,Igbo say power!!!! am proud of Igbo and I go marry igbo
2025-12-10 18:09:27
1058
gina :
Omo Shey this Igbo men go reach all of so?😅
2025-12-10 07:33:35
660
AG smiles 🥰 :
Omor cross river babes fine ooo
2025-12-09 21:13:13
805
TegaWoods :
As in make I marry urhono man, make dem marry 5 wives follow me
2025-12-10 09:15:02
256
Shawty 🇳🇬 :
Asin make I marry Akwa Ibom man 😂
2025-12-10 00:02:52
176
Pe_pe Viral :
Ogoja na which state? Make i know where to avoid😂😂
2025-12-11 12:19:23
92
Favoriteada1010 :
Asin make I marry idoma man 😳😂
2025-12-10 08:29:57
90
Vikky berry :
as an Igbo babe
my life is nothing without Igbo men
2025-12-11 20:05:17
79
Gifty's bake and more 😊 🍰 :
make I marry marry itsekiri man wey be ashawo? God forbid 🤣
2025-12-10 09:23:43
56
Donna_Jane :
I no get strength for Imo state men.. Enugu all the way
2025-12-12 13:06:58
38
Ure fashion ideas :
una sure say this Igbo men go reach all of us, nawa😁😁😁
2025-12-10 09:12:06
49
Fatimabinta :
igala wey I marry I dey regret am badly
2025-12-10 17:51:13
59
Sofia Sweet995 :
If i see delta man i go marry oo, but i still they observe igbo and Edo sha😂
2025-12-10 19:51:11
13
marshall :
as in make I marry edo man 😳 God forbid
2026-01-25 16:15:44
6
Coco🦋 :
Abi make I marry yala man, as how now
2025-12-08 18:05:39
19
✨💛🔐Password🔏🔓 :
I here say edo men are sweet and caring 👌
2025-12-10 23:54:46
13
purple fairness 2 :
as for me am igbo girl from ebonyi state but i we never marry a man in Nigeria
2025-12-15 11:12:00
9
Jobi Foot’z :
Handmade with love 💕
2026-01-02 15:52:01
12
Thread by sena ✂️🧶🧵 :
A yoruba lady married to abia state guy 🥰🥰🥰
2025-12-10 09:29:13
8
Amaka ♓️ :
Igbo man or American 👌
proudly Abian 😍
2025-12-13 05:48:22
6
🌸God own child❤️ :
I’m imo state owerri but you see owerri guy’s 😂 run 🏃♀️as fast as you can my sister
2025-12-11 12:54:13
12
EwaTomi :
my mom from ogoja she go marry from ogoja na beating my mama dey chop for there before she marry my papa but the man die 03/12/21
my mom died 03/05/22
2025-12-10 23:25:27
8
King_wizzy :
ehn ehn who you wan leave the man for before😂😂
2025-12-13 16:14:16
6
its_lianaoliver :
We ogoja girls are just too cute 🥰
2025-12-10 14:48:45
13
Pretty Chef D❤️ :
People say this a lot lol 😂 but my father is Ogoja oo and that man na the sweetest man I’ve ever met and very different from the few Ogoja men I know around I won’t lie 🤣😍😍😍
2025-12-10 10:48:20
7
To see more videos from user @kerry.vera, please go to the Tikwm
homepage.