@user_739015:

Mahrez
Mahrez
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 09 November 2025 18:17:28 GMT
417756
81170
973
7105

Music

Download

Comments

raregift2
G🍒🧚🏻‍♀️ :
All of dem pink lovers😒once dem buy 5 pink items everybody dey hate on dem 😂
2025-11-10 08:59:32
1403
deespiritualdee
𝒟ℯℯ*𝒟ℯℯ🤱💋 :
Na Ojuju celeb baby mama I suppose tag Everytime person dey hate on her 😒
2025-11-10 07:44:25
1740
olamiposii01
User not found💀 :
And that 1m wey no Dey last again you go show us 😹
2025-11-10 12:43:09
940
parispurple4
Parispurple☔️ :
Make Una help me tag Perryblinks babe
2025-11-10 10:58:18
660
prettymimi428
PRETTY mimi 🥹💞 :
ONE DAY U GO SHOW ME THAT LAND WEY U BUY FOR AIRPORT ROAD 😂😏
2025-11-10 08:15:38
726
crazy_twenties
SHARPIRU✨🪩 :
And that C300 money wey Dey your PalmPay 😡
2025-11-10 11:26:22
417
mrwilson408
WILSON🥳🥶❤️ :
And the land wey u buy so 🙂‍↔️😔
2025-11-10 02:41:25
322
_thug_girl
Kenny Black💙 :
Once dem don hang two wig for up boom everybody don dey hate on dem😒
2025-11-10 09:54:52
360
girlikedoris
Doris ✨🦋❤️ :
All them the love is massive 😹for person way nobody send him papa😭😹
2025-11-10 07:23:40
177
jhust_michael0
ᗰIᑕᕼᗩᗴᒪ🩶🤠 :
Dem go just dy mumu for my WhatsApp 😭 I don mute tire 😂😭
2025-11-10 13:56:29
90
stunty01
Eᴅᴅɪᴇ ×͜× :
everytime them dey hate on u who u be self??😭😡
2025-11-10 06:48:46
109
shalli_on_motion
shalli_on_motion :
As everybody no Dey post about haters here, who come be the people wey Dey post am?😂
2025-11-10 09:43:00
53
bensonnaom
CHIZARAMEKPERE_NAOMI :
Imaginary enemies 😂😂
2025-11-10 11:08:53
27
leeskytreasure
Treasure :
and that your drip wey fit buy all my clothes😏
2025-11-10 11:57:26
49
omalichaejike41
Mmesoma EJIKE 💜 :
I tire ooo 😂😭,naso one girl tell me say I dey jealous her,
2025-11-11 08:51:48
8
kiff_tee3
KiffTee🥷🏿🕷️ :
and that house wey u say u de build 😡
2025-11-10 08:03:07
6
toochukwu51
🪼Tøøcħî Διάσημος👁️‍🗨️ :
Every day dem de hate wetin u be self 😏
2025-11-09 18:54:33
10
glambydudu
glambydudu :
Everytime dem Dey beef you who you be sef 😂
2025-11-10 18:19:17
6
xoxo_favvy1
Favvy_of_goodlife❤️😎🍒 :
Na everybody de jealous the werey😭😂na once I move oh
2025-11-10 12:17:55
11
munachimso917
Big Muna 🍒 :
Even that ur car way Dey mechanic u go show us
2025-11-10 18:41:56
9
chrysstabel_
christabel :
because me sef wan know them o😭
2025-11-10 14:50:24
4
camory2
★𝐂𝐀𝐌𝐎𝐑𝐘 𝐅𝐍𝐁 ★ :
I pity who nor get land for airport road 😂💔
2025-11-10 11:24:51
4
just._.cent
Spam.folder :
Make I tag am sef
2025-11-10 20:07:21
1
kesh_939
K E S H _ ✞🫆 :
And that ur investment 😹😹😹
2025-11-10 05:57:56
4
mini_celeb68
Doreenn🍫🫧 :
Just one day😭😂
2025-11-10 08:35:52
1
To see more videos from user @user_739015, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About